@josh_billionz: 😒😂 #goviral #josh_billionz

👑BIG MOUTH GUY 🥷🏻
👑BIG MOUTH GUY 🥷🏻
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 26 August 2022 09:03:31 GMT
1127065
128822
4896
1169

Music

Download

Comments

sheila_f30
Sheila_ :
That’s why I dey buy my phone myself I nor fit shout 😂😂
2022-08-26 11:49:11
383
bookamadeit
naseer Adam :
I weak ooooo I dae collect my things … everything both my JBL
2022-08-26 10:14:27
631
only_account88
KESH :
Omo nah childish something be that 😏😏
2022-08-26 10:23:02
604
miratush0
Miratush :
Even Quavo collect em car 😂
2022-08-26 13:33:06
614
thee_joan_
thee_joan_ :
The people wey dey comment say they go collect am them no even fit buy phone for themselves finish Abeg getat ✌️😌
2022-08-26 12:19:21
137
bellaunique1
Juicy queen 🥰🥰🌹🌹 :
If u collect am I go calculate all the nack when u don know and u go pay 😂😂😂
2024-05-20 15:46:51
49
kidithecre8tor_
KIDI_UX🀄️ :
Omo e depend on the phone oo perosn for here buy android won collect am back
2022-08-26 10:10:53
48
natalie_2litt
Natalie2lit🇰🇷🇳🇬 ⟭⟬⁷ :
😂😂 You never meet werey girl you go collect which phone abi you dey ment
2022-08-26 16:36:22
19
faithj79
Faith daily :
No be when u see me 😂
2023-09-15 18:05:29
10
rickiemannie
Rickiemannie 💫🌟 :
E GO BUY YOU PHONE O 😂😂 😂
2022-08-29 20:30:09
87
imnotyourgee
:) :
Don’t buy what you can’t afford to loose 😏🥰
2022-09-09 16:15:39
12
kinghilary14
👑👑Don’t smile on this app 👑 :
I don see customer 😂😂😂😂
2022-09-20 11:22:04
12
chinazaepere33
...concord :
u go still refund my toto way u don scatter y never know m🤣🤣🤣🤣☺️
2022-11-21 06:15:43
23
okojie__taiwan18
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ :
you manifest am for 2k25 😂😂
2025-10-02 11:58:48
25
expensivesuccess1
success :
see why I like to buy my phone by myself
2022-09-15 19:35:07
38
entertainersmusic1
Entertainment 🎵 :
Na to buy am new phone ooh 😂😂
2022-08-29 10:47:36
6
sparklec76
Sparklec76 :
All Dis Benin Worri nd Sapele guys sha 💔😂😂
2022-09-05 01:06:15
5
clintonjungle1
JUNGLE CLINTON :
My brother something must kill a man 😂😂😂🤣😂
2022-08-29 14:24:42
8
bigdaverocket
BIG Dave 🚀FX flip :
Nor be lie 🥰
2022-08-27 16:57:17
3
nbvirus1
DM¶PAPI💲 :
Na ment Na 😂 make u use am dey Toro 😂
2022-08-28 12:15:16
3
reallilmond
Aiyevbosa 😈 :
I go collect am oo no oooo 😂😂😂
2022-08-27 17:00:03
3
laijacruise_
Laija Cruise :
Make she keep am, ah no need am
2022-08-28 05:23:22
3
hibraheemsehkeh
SEHKEHNALDO :
Swears 😂, make your new boyfriend self buy phone for you 😂😅
2022-08-27 14:36:08
3
heis_flazy_ricch
𒆜𝐁𝐈𝐆-𝐍𝐀𝐌𝐄-𝐅𝐋𝐀𝐙𝐘𒆜 :
E can never work ❌ keep off danger zone 😂😂😂
2022-08-27 17:09:00
2
rukkyad55
Rūkky Ãd :
nor be lie🤣🤣🤣
2022-08-27 18:03:46
2
To see more videos from user @josh_billionz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About