@edobabe3: Prank on uncle #edobabe3 #fyppppppppppppppppppppppp #tiktoknigeria🇳🇬🙏❤️✅ #tiktoknigeria🇳🇬🙏❤️✅goviralvideo

edobabe
edobabe
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 12 September 2022 09:57:31 GMT
1219805
32406
3348
13924

Music

Download

Comments

rossblink6
Roselyn :
😂😂🤣🤣🤣 lol ur uncle wen be pastor say make u romance DPO..🤣🤣😂
2022-09-12 12:21:52
207
bennysally123
Last migni :
this your eye wey dey shine 😃😃😃😃
2022-09-13 07:26:00
106
yngsapa001
Idris Abdullahi Sapa :
wow best video of the month seriously, pastor advising someone to romance, country hard i know
2022-09-12 12:48:18
64
giftedhandzcakes
Giftedhandzcakes :
😳😳You sure say na pastor be this 😁😁😁😁
2022-09-14 19:51:42
10
ramiluv8
user524519435767 :
🤣🤣🤣 romance DPO
2022-09-15 14:05:41
22
olakayodeogborocole
Kaycee :
Very honest uncle honestly
2022-09-14 11:25:05
17
romanuspeter23
ROMANUS PETER :
😂😂 funny people
2022-09-12 10:49:31
37
uach9222
UACH9222 :
RESPECT 💪......This's the uncle of the year
2022-09-12 20:22:05
39
amandayiung
nkem young :
ur uncle na case na the #800 shock me
2022-09-13 04:13:13
12
toke_yoruba
Tokz Sweetpotato :
I thought he said he is a pastor 😳.. chai God Abeg o
2022-09-14 10:17:52
23
cris_d91
cris_d91 :
I talk am, no wonder your eye Dey shine😂
2022-09-15 13:00:13
16
michaelbigdreams6
only Michael :
normally this man know get! from the way he speaks! i feel he pain
2022-09-12 13:23:04
156
chibuzorokonma
chibuzorokonma :
Uncle, God bless you for the polite response. You go club go pack trouble come dey disturb uncle.
2022-09-13 08:48:33
5
uche_8
Uchenna :
romance dpo😅, but u get mind sha
2022-09-12 13:05:27
16
loveybabe2
Lovey :
Hahahah my belle oooo i trust my uncle ooo e go disappoint you i swr
2022-09-12 11:54:28
21
asnabel_cakes
Nafeesah Bello Asabe :
Is the I talk am for me??😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2022-09-12 19:14:52
15
nikkis677
Joy Nne Ekwuribe :
I just follow u cos of ur pastor uncle that want u to romance The DPO.pastor with touch of guy man.luv him .I swear the man no get he for help out
2022-09-12 12:03:03
87
bettyansluseni
bettyansluseni :
u make ar laugh tay water commotion for my eyes
2022-09-12 11:12:53
32
mrlanky
Mr Lanky :
uncle wey no get joy 😁😁😁. no call this bros if u get problem again
2022-09-12 10:05:40
23
okeychukwu100
OkeyChuks :
This is not fair on your uncle... he has told you all the problems he has in the world😅😅😅
2022-09-18 10:33:03
14
tonyee23
tonyee23 :
The part way sweet me na when he said how about you go nack GPO 😂 i don't think your uncle is wrong. he just trying to tell you next thing to do. 😂
2022-09-12 12:25:18
26
graciousgrace39
Gracious Grace230❤️❤️ :
I nor even get any of my uncles number lol 😂
2022-09-12 11:47:44
54
stunnerruth
Ruth ibrahim :
eyyyaaaa, I pity the uncle tooo😂 the man too dey manage life oooo, chai the uncle self need help, I felt for him o
2022-09-18 10:35:41
10
kingangelmclord
The HIP HOP School /KING :
you dey HEP !!!! Who you HEP ???????😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2022-09-12 19:23:44
4
teebash_toi
@teebash :
😂😂😂 oya goan romance DPO yah uncle say he don dey see Igbo for yah eye😂😂
2022-09-12 13:40:08
4
To see more videos from user @edobabe3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About