Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@kelvin_goodnews_: Story Time 🎬 #storytime #fyp
Kelvin Goodnews
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 November 2022 17:06:19 GMT
194342
12659
196
50
Music
Download
No Watermark .mp4 (
2.6MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
2.6MB
)
Watermark .mp4 (
4.61MB
)
Music .mp3
Comments
Momoh :
The first guy na my brother 😂😂
2022-11-14 10:00:35
12
Chef Shuna 👩🍳 :
Na bonjul hotel be this for auchi 😂😂
2022-11-13 19:48:40
0
Ellie💕🪐✨ :
Thanks for creating this amazing content s❤️❤️❤️
2022-12-07 17:51:59
4
Gaddafi🇨🇳 :
Come ph first 😅
2022-12-06 18:19:50
4
NONSO☦️💫 :
Dem never beat u na y I no just like u Ahswr
2022-11-13 17:41:23
4
zabazobe :
You too dey take risk… no try am again ooo
2022-11-14 08:21:03
3
MAYOR💈 :
no b bonjur for Auchi b this 😂?
2022-11-16 03:10:24
3
gayu😎😎 :
õmø mad ooooooo 🤣🤣🤣
2022-11-14 08:48:55
3
𝗧 𝗛 𝗘 . 𝗝 𝗢 𝗞 𝗘 𝗥🤹♂️ :
for auchi 😅😅😅❓❓
2022-12-09 01:17:41
2
successfulcurrencyy :
abeg no try am again 😂😂😂
2022-11-14 23:04:09
2
𝔼𝔾ℍ𝕆𝕊𝔸🇨🇭 :
Come port Harcourt 😂
2022-11-13 18:00:05
2
WearLuxurygh :
Triple hills hotel 🥰🥰
2022-11-15 17:16:38
2
SWÀGÀLËMØR🧌❤️🔥✝️ :
U get mind o🤣
2022-11-13 17:23:38
2
CONSIDER 🔵 :
no try am with me
2022-12-04 09:46:52
2
🎱AJ💲🐦⬛ :
i no fit talk
2022-12-03 15:20:03
2
Victor Okads :
You go soon collect 😂
2022-12-15 03:26:54
2
hyce80 :
Why u go come up with this kind of idea 😂😂
2022-11-28 10:37:07
2
Handy :
Go try am for waterside Aba 😂
2022-11-22 16:27:25
1
:
You Dey use your future to play 😂
2022-11-14 09:25:13
1
DON ✝️CRISS :
But na Saturday be Sabbath not Sunday laa 😏
2022-12-14 14:19:12
1
Emmanuelnelson :
Is like you no know say loud cost😂
2022-11-14 11:38:29
1
Thomas🪖 :
No try am again oooo they go beat you better beat oooo
2022-11-14 07:37:54
1
De Bishop :
no try am touch bros ice o
2022-11-14 19:18:41
1
DESMOND PUMA :
don't try this in warri
2022-11-14 21:50:38
1
Gentle_lens :
😂😂😂😂
2022-11-13 17:12:21
1
Random001_ :
You always look for trouble
2022-11-16 18:02:22
1
Shaun Agoski499 :
U get luck self 😂😂😂😂
2022-11-17 14:07:31
1
AROGUNDADE🩵🕊️🧘✨💡 :
Come try this rubbish for my area if dem no tie you down and you put that smoke for your mouth.. sho ni ode nie nii😏😅😂😂
2022-11-19 04:15:15
1
G-Funds 🎭 :
come port Harcourt, i swr you go join them smoke
2022-11-13 19:17:13
1
Iwinosa🦋❤️ :
You don reach auchi 😂
2022-11-13 17:57:34
1
MR NIVA ⭐️💰 :
Dem for Kee u 😂
2022-11-13 17:51:11
1
🎚️🔋 :
U go chop Wetin no good for body 😂😅
2022-11-14 07:16:20
1
Pablo :
😂😂😂😂😂😂😂😂
2023-01-29 01:04:45
0
user 30347 :
shabi you be bini boy😂😂😂go do am for inside ring road or upper
2023-01-24 16:17:09
0
IFEANYICHUKWU PROMISE :
ma bro abeg no try this thing again because of your life 🥰😂
2023-01-25 23:09:41
0
SARZZY SET 🍦😤 :
Nor go do am for benin ohh 😂
2023-01-26 00:12:50
0
ArmaniiDC :
come sapele. you go buy for people...share am like father Christmas
2022-12-07 16:20:20
0
ENEJI :
na wetin pass you, you dey like do😂
2022-12-06 19:56:35
0
babadeycooksense :
No try am reach my side O 😂
2023-01-27 11:04:30
0
civilizedvillagrr :
herbs😂
2022-12-06 13:25:21
0
Precious :
You don Dey mad 😏
2022-12-06 02:39:14
0
KJ🍂 :
Afa ur babe naa😂😂
2022-12-05 19:24:52
0
David Brandon :
your matt 😂😂
2022-11-16 16:16:34
0
🐐 :
No try am for agege boys 😂😂😂
2023-01-29 16:36:15
0
AlagaWays👑🌙👑 :
😅😅😅
2023-01-30 17:25:33
0
Ømømųmmŷ :
😂😂😂
2022-12-04 05:57:36
0
thacalvary :
😂😂😂
2022-12-03 20:52:40
0
Luca Brasi :
Saturday na sabbath not Sunday
2023-02-01 14:58:55
0
𝔇𝔞𝔫𝔦𝔢𝔩🍁🥷🏾 :
Dem no beat u well 😂?
2023-02-02 02:07:50
0
𝔻𝕒𝕥~𝕊𝕒𝕞𝕖𝔹𝕠𝕚~ :
u🥰
2023-02-04 01:03:22
0
Bmkmusiz :
You get luck 😂
2022-11-26 05:25:16
0
To see more videos from user @kelvin_goodnews_, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
• Aradığınız modluk hesab. Desdeyniz için teşekkürler #vikingiz #ragnar #kesfet #vikingizragnar
Only me & u 🌞🌟🌜
#tiktokafghanistan🌸 #😭😭❤️
Ruby was FEELING Chris after he got on ONE KNEE and tied her shoes for her…🥺👀#rubycorona #delarosachris #fyp
Top tím than #wave110 #xuhuongtiktok
I love this liddo life
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy