Una for wipe am for neck, make everywhere first blur 😂
2025-11-07 21:44:58
82
fave🥰 :
she go wan go give testimony now say she heal two masquerades so oo 😂😂💔
2025-11-05 15:20:00
39
sammy :
And she go give testimony for church oo 😂
2025-11-04 20:12:33
16
Brightest :
I'm a chosen I'm a chosen masquerade who are you 😅😅
2025-11-05 10:38:27
13
iam_mark📱 :
masquerade self na werey self 💔😂😆
2025-11-05 07:24:48
13
🖤..Queen Kiki.🌹🦋 :
Chosen praise the lord yesterday when coming back from my afternoon worship some demons came to me with a masquerade face I being to pray I being to say I am a chosen I am a chosen masquerade who are you the being to the fall chosen praise the lord 😂😂😂
2025-12-28 23:37:17
1
omenife :
only one cain...matter go change 😂🤣😂🤣
2025-12-07 04:47:50
10
Imafidon Umeadi :
Naija na cruise from all angle 😂😂😂
2025-11-03 15:16:32
11
boyson :
for her mind,
sister Nollywood don deceive u
2022-12-13 22:26:51
35
LIGHT🗽 :
Na people wey sabi dem for street be those masquerade 😭😂
2025-11-26 18:48:11
21
💓helly 💕🥰 :
fear the body😂😂😂😂😂 chosing mopol 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-11-22 23:45:06
3
Jasper😉🙂🥀🦦 :
As how nowwww 😹😹
2025-10-31 02:23:12
9
Olasubomi :
Masquerade just dey whine chosen people 😂
2025-11-05 13:50:15
4
Afroture :
dey play, just dey play
2022-12-13 21:13:29
6
Lil_Randy😎 :
even ikuku don be content creator 😂😂
2025-11-09 20:15:42
4
debbie🎀 :
I just dey c am for 2026😂
2026-01-03 09:19:06
5
Ada Umulumgbe :
This live take style sweet ooo🤣🤣
2025-11-17 09:47:01
2
Pretty Amy💕 :
I no fit laugh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-12-02 21:01:47
1
❤️beauty by olivia🧖✨ :
God this country 😹😹😹😹
2025-11-05 13:24:06
5
Nunez💯 :
omo
2025-12-01 14:48:23
0
SUPER JAY 🇳🇬 :
the birth of a prophetess
2025-12-19 16:13:33
0
Oboye Ck Nawa :
BUT I NO HERE'S FIRE 🔥🔥🔥🔥😂😂
2025-12-19 22:08:04
0
BIG JAJA JNR💰💼✅ :
Wetin be dis 😹😹😹
2026-03-21 01:30:08
0
Wealth :
2025-12-28 18:59:04
0
乙么乙么☃️✌🏾 :
😂😂😂😂 As how naw
2025-11-04 14:26:00
0
To see more videos from user @jucylet, please go to the Tikwm
homepage.