@tundensiz: Omo! Wetin man go be ,E will surely be @tobi_nation_1 story don change now ❤️ @teee.dollar @teee.dollar1 @adex_berry
Dove boi 💚🎚️
Region: NG
Tuesday 27 December 2022 16:15:58 GMT
Music
Download
Comments
TRUST NONE 💔📈😈🎱 :
Why is no one liking my comment 😂
2023-02-04 23:32:49
42
Choco😂🦠 :
Where una Dey see this tb😂😂
2022-12-28 21:26:06
29
HAUSA BOI😇😂 :
Can I see 5 likes 😂
2023-02-11 07:34:04
14
CELEB👾😇 :
No give up in anything you are doing
2022-12-28 21:02:16
1
✨𝒯𝒽ℯ𝓇ℯ𝒶𝓁 𝒜𝒹𝒶𝓂𝓂𝒶 💖 :
He is from ijebu Igbo , awww 🥰
2023-01-29 06:56:43
1
Akoredé♡ :
Shot by TG Omori😂😂💔
2023-02-08 13:06:54
10
kayautos22 :
The place wey he Dey walk nah awa side for oke agbo when dem still Dey build dat small brigde😹😹
2023-01-10 03:08:33
3
M A F A/G R A M🥤 :
Kasa kasa coming soon😂😂
2023-01-05 09:15:23
4
Armani☔️💰 :
Omo the guy don surfer o😪😪😢
2022-12-28 19:14:00
4
mary1545 :
what about oke wire, that one still dey his throwback
2023-02-08 12:21:29
3
Radobankz :
Moti doko osho mode ti doko ajeh 😂😂 rap in the mud
2023-02-12 13:43:19
2
25 :
God change my story for good 🙏
2023-01-10 23:41:35
3
ShemarFrannklinMoore :
na from small e don get ogba
2023-01-15 15:16:16
2
blackbwoything :
Haffa tobi when you go release this song we can’t wait 😂
2023-01-11 22:04:33
2
Legacy :
Story continues…😂
2023-01-12 17:47:47
1
✨ :
The guy eye don see shege before 😂😂
2022-12-28 23:19:29
1
ADE-OLA AUTOS :
Everyone has story
2023-02-11 16:07:56
1
CELEB👾😇 :
If e no give up e fit don go far more than this …☹️
2022-12-28 21:02:03
2
MB :
NORMAL DIS LIFE NA EVERYBODY GO MAKE AM HE JUST GET TIMING🥺 ⏱
2023-03-26 19:44:20
1
༒ :
E be like day this guy don mad before 😂😂
2023-01-03 22:25:39
1
Coralie :
Werey wey dey call himself island boy be this 😂
2023-02-15 22:41:24
1
LoSEYI💟🔱🇵🇹 :
big rapper @tobi_nation_01 🥰
2023-03-05 05:08:19
0
Pepeayoze :
@tobi_nation_1 rap is not dead seh🥶🥶😂
2023-01-16 19:08:04
20
🫥 :
Tobi just suffer himself
2022-12-28 18:17:20
4
AYOMIDE🖤🦅 :
Agba rapper
2023-01-17 21:14:12
4
2THUG🥷😈⚠️ :
Wahala wahala 😁
2023-01-06 22:27:09
3
OSEOLORUN 🤍🙇🏾🙏🏾 :
Kasakasa don land 🔥🔥
2023-01-18 12:57:03
3
Seyi_Vibes :
Social media never forget 🥺🥺🥰🥰
2023-01-29 18:44:24
3
🎭 :
How una take dey see this nonsense 😅
2022-12-28 19:12:29
3
Golden📈 :
Rap Dead? Where? 😂
2023-02-06 01:43:52
2
SAMAD 🐐 :
This boy face a lot e suppose get sense 😂 we wey no face this self we get sense 😂
2023-02-04 22:59:54
2
ØDÜÑÃŸÕ JOSEPH 🥷🖤 :
Story don change be that 🥰
2023-01-08 15:50:26
2
RiGo :
Omo we go succeed any how sha
2023-01-09 08:17:13
2
Quizzycash ❤️🙈 :
The guy just waste the singing talent 😂
2022-12-28 18:09:33
2
🎭 :
Beat loud pass song 💔😂
2022-12-30 19:07:44
2
ARIDUNUOMO 1 :
Na only God knows why he gave up on singing I swear he would have gone far by now 🥰
2022-12-28 20:48:39
2
AYDHOT MANNY :
omo this guy suffer ooo
2022-12-28 20:03:16
2
Oluwatobi Loba RF 👻 :
Make una live the Boy nah waiting be una own there now
2023-01-04 01:53:21
1
A Y O🤬. :
@tobi Nation😳😂
2022-12-29 12:41:58
1
ADURA💣 :
Werey sef Dey sing
2023-01-04 00:05:46
1
:) :
till now he is still on the hit 😑
2023-02-08 05:55:33
1
Ascend.Wealth🌟 :
😂😂😂😂
2023-01-03 12:46:21
1
Ricch🇺🇸❤️ :
God is good 🥰🥰🥰
2023-02-08 08:20:25
1
Shaquille O’Neal :
Baddest rapper @tobi_nation_1
2022-12-30 03:12:58
1
Godamnit 💔 :
@boy_directorr tg omori I see what you did there😂
2023-02-08 08:59:02
1
Parispurple☔️ :
Eee na so Una Dey do for here 😂
2023-01-28 20:55:26
1
Olajide 🥷💛 :
I don dey find tobi comment ino see 😂😂😂
2023-01-28 15:08:38
1
Marcy meattower :
Nation 😂
2023-01-04 17:49:40
1
Raymond :
Werey wan die for here
2023-02-08 00:27:55
1
Tobiloba :
ahje this one nah young dangrin
2023-01-28 08:12:58
1
👾 :
See Werey head 😂😂@JERRY🥀
2023-01-28 06:55:28
1
Ijoba jnr :
Eh mi for ooo na my guy music I day here so ooo kush kanna where you day come see tobi day sing your song here ooo😂😂 @kushkana
2023-02-01 06:10:42
1
LL🥀💔 :
E suppose carry boys go kill the person wey help am produce this song nhi 😂💔
2023-01-10 02:38:03
1
AYOMIDE🥸 :
😂😂
2022-12-27 21:55:07
1
JEFF_BANKA :
This guy na real hustler 🥺
2023-01-25 23:53:57
1
To see more videos from user @tundensiz, please go to the Tikwm
homepage.