Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@realrerrie: This period wey cash no dey this boy poured his milk u will drink garri🥺😭😭🤦♀️……#foryoupage #goviral
JOJO🩶🎀🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 26 February 2023 15:13:33 GMT
138838
5349
457
182
Music
Download
No Watermark .mp4 (
2.18MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
2.27MB
)
Watermark .mp4 (
4.41MB
)
Music .mp3
Comments
SPOTLESS GLAM STUDIO :
I will pack it na so him go drink am 😅
2023-02-28 08:03:33
3
Adeola🌺 :
Liam wan drink garri 🤣🤣🤣leave am make e feel at home
2023-02-27 10:36:23
3
luxelle.ng_bag_abakaliki :
Staged, no baby will pour milk one side like this. If he was the one you’ll see it all over his face, hands and in front of him
2023-03-02 00:20:31
0
Naija Fashion in canada 🇨🇦 :
This one u are calling ‘liyam liyam’ u sure say no be U pour the milk for ground 😂 things people do for tiktok video sake 😂😂😂
2023-04-08 11:23:36
0
LEEMAH’S FOODFANFARE 🍚🥫 :
Dey shout liya no go pack am 🌚
2023-02-28 16:07:35
216
Duvet Vendor In Agbor✅ :
instead of u to pack am u dey there they shout her name
2023-02-28 12:14:40
51
💐 OLUWASEUN 🌺 :
This thing still get solution, the baby no scatter am, scrape am, u dey shout liyam😂😂 Wetin concern liyam
2023-02-28 18:41:40
36
beautytalks25 :
U carry empty container gave am then pour cheap milk for floor dey shout liyam. madam rest U get money
2023-03-02 13:13:24
23
rozay085 :
You are there shouting meek
2023-02-27 21:54:28
6
Tyler Thomas :
You no get oraimo cord for house
2023-02-28 12:59:18
6
Floral :
You kept it carelessly. 16k some people salary 😏😏
2023-02-28 16:27:20
4
gabby :
Why did u keep it close to him and instead of u to rush and park it to avoid breeze,u wan first show us
2023-02-27 22:07:30
4
June 2nd💅💥 :
Nor be meh u pack am back u stand de talk
2023-02-28 14:56:36
3
sallykerridgeFX :
we don know how much you buy am oya pack am
2023-02-28 20:15:00
3
😒DRAMA_QUEEN😉🇳🇬🇬🇧 :
Liam abeg like am 😏
2023-12-07 18:46:35
3
Adeline 🤍 :
pack am for am😂😂😂😂
2023-02-28 12:41:58
3
user9883571148718 :
pack it back inside the container
2023-02-28 12:29:50
3
Best baby :
Na u pour am TikTok woman
2023-03-03 02:01:55
2
unsaul jaynie :
16k for one cup of baby milk omo i go wait small befor i born 😂😂😂😂
2023-03-03 19:55:33
2
preshlite💙🦋🦋 :
Pack it nah 😂😂😂😂😂
2023-03-01 23:06:26
2
am Bella496🥰🦋🌈❤️💋 :
no go pack am
2023-02-28 16:03:11
2
Thatblessedblackgirl :
This pikin get mind
2023-02-28 12:55:43
2
Faithnatty :
U dey cry U no fit flog am 😂😂😂abi na u pour am for ground carry the baby sit down 😂
2023-02-28 10:59:50
2
oreofeoluwacharis :
money dey nah
2023-03-02 21:07:32
2
Feyisara Fatokun Yew :
pls leave the inocent baby ooo no be you give am to play with and you con say he go drink garri😏 don't let me come for you ooo😂
2023-02-28 06:54:42
2
KATE :
It’s actually 13,000 at Ikeja 😳
2023-02-28 11:46:45
2
Janelle&Hanelle :
Aunty no be Meak Abeg na Milk 🙄
2023-02-28 17:57:46
2
blend_hub1 :
Cash no dey but you stand there to watch him instead of rushing to scrape it😏 what should comment readers do for you now
2023-03-04 21:32:06
2
su-cc-e-ss 8888 :
Quick pack m na😂😂😂
2023-02-27 23:30:51
2
Yvonne Eke :
Which one be liyam liyam u no go there go pack am just the play
2023-03-01 22:57:08
2
errlaahmoseez2 :
You go drink garri oooh 😂😂😂
2023-02-27 06:54:31
2
.. :
Instead of packing it you dey do video dey shout liyam 😂😂
2023-02-28 19:50:06
2
user8427068174391 :
Milk of 15,500 instead of u to start packing it u dey do video 😳
2023-03-08 21:25:04
2
Fairbeauty :
Will it make the baby have more sense?
2023-02-28 19:38:14
2
Dc kiddies collection :
Pack it back for him 😂let him drink it he won’t die nor get sick that’s the fact 👌 as long as he was the one that pour it,
2023-02-28 21:01:58
2
RealGracie2🥰💍 :
Package the milk back he go use am like dat🤣😂
2023-02-27 10:45:04
3
Kendra🦋🍯 :
Liyam y u do like dis na😂
2023-03-01 21:58:58
2
Godmother🌹❤️🥀🌸🌺 :
Give am garri no need to die oo😂😂😂😂😂
2023-02-27 22:22:19
2
BIG TEDDY 😊❤️ :
Pack am with small carton put back 😂the one wen Dey e dress dust am put for the cup 😂doh
2023-03-01 20:45:25
2
👑FAVOUR :
I love him . His so cute
2023-02-28 13:32:53
1
Chi Som💕🌺 :
all this nonsense because you wan gain follower
2023-03-02 17:27:24
1
🧸❤️ :
The price is real but you should keep it well next time
2023-02-28 13:16:03
1
Priceless_Naana92 :
You have money paaa. You’re not perturbed
2023-03-02 12:08:01
1
maryam :
buy one for my son please 🙏🥺
2023-02-28 12:53:57
1
Akua Golden Spice 🇯🇲🇬🇭💙💙 :
Do u know how much for Ghana 😂😂😂u can still pack am na
2023-03-01 22:23:40
1
Malewears__ng :
Ahhh😂
2023-03-01 22:47:21
1
Meinlina Mieye Meindinyo. :
This one no be Leah na Precious
2023-03-09 16:32:47
1
BiSoLa💕😁 :
Continue shouting liya make we knw aw much u buy milk abi 😏no pack am dey shout
2023-03-26 22:10:23
1
EMMATECH :
aptamil for that matter🤣🤣
2023-03-22 20:38:06
1
popoolaeva :
dey shout Liya dere nor go pack am
2023-02-28 20:50:01
1
Mosadi Mofumahadi :
u still talking too much n taking video instead of packing it before he scatter
2023-03-02 12:58:21
1
Just a mom :
Na to pack an back
2023-03-02 13:00:47
1
To see more videos from user @realrerrie, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Saudi Airlines Landing 🛬 at Jeddah Airport Saudi Arabia 🇸🇦📍 #foryoupage #trending #saeedkhansalarzai #unfrezzmyaccount #viral
Ring tone Moonlight 29s #ringtone #xxxtentacion #viralvideo #tiktok #fyppppppppppppppppppppppp
#creatorsearchinsights
In fact, the character is much prettier than me. #fate #cosplay
Eliana Guercio metiéndose con el cuerpo de Yipio , después dice ser "Profesional" 👎🏻🤌🏻 #Discriminacion #soberbia #granhermanogeneraciondorada #granhermano
2026 Para Ibu-Ibu Auto Banyak Yang Tobat!!🥹❤️🔥 #munafikmelawaniblis #bahayajadimunafik #munafiknyaindo #rekomendasifilm #filmbioskop #aryasaloka #flimhoror #ustad
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy