@rinaboyxx: I don give them trauma 😂🤭 #rinaboyxx

Badboy Riri ✨
Badboy Riri ✨
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 March 2023 17:13:57 GMT
226482
28020
384
146

Music

Download

Comments

_queenjessy60
Jessy❤️🍫 :
You no dey fear friends….na friends dey fear you 😂🙌
2023-03-27 17:27:53
434
rinaboyxx
Badboy Riri ✨ :
It’s literally ironically lol, nah me friends dey betray iykyk
2023-03-28 11:00:49
244
heyysimisola
Lipcare_by_tems :
Normal normal you no be Good person… Agba betrayer🙌
2023-03-27 20:15:38
214
legendarylolo1
Lolo_Of_FC❤️🦅 :
Normally no be till u talk we already sabi u🙌🙌🙌😂😂
2023-03-27 17:24:27
58
soft.rizkid
Sweet 🥰As🫣Sugar 😎🥷 :
Na dem betray me oooo 😂😂😂
2023-03-28 12:27:20
39
everythingbyiman
Iman30BG🇧🇪🇧🇪 :
I like dis new rina🥰
2023-03-28 05:46:45
31
firstborn021
adufe :
romance my comment so I can come back
2023-03-27 17:32:12
9
aj_annie45
GRACE FOUND ME 🤲✨🧚🖤 :
Same here ooo I betray them I teya self🤣🤣🤣
2023-03-29 07:26:47
7
onyinwa14
Lil baby 🐟♓ :
fear friend's for wetin😂😂😂 nah friends dey fear you😅😅
2023-03-28 21:38:18
7
shesmine_10
Mine :
U sure say u dey fast ?😂😂🥰
2023-03-27 20:54:58
7
essieskincarevendorinlag
Dassah skincare & wellness :
my fave😂😂
2023-03-27 17:35:09
7
liyahhalal___
Liyah :
Fawaz wetin be this 😂 btw I like the new you😊
2023-03-28 09:40:56
7
ifeoluwa_max
MAX🖤🤍 :
no matter how dey troll this guy I'll not unfollow him, you're such a vibe😆
2023-03-27 20:13:04
6
viviannwabufo
Spicyy🫦 :
Bad friend, “omg celeb celeb celeb!!!”
2023-03-28 17:45:08
6
richie2real_
Richie🦇 :
na my hand Judas Iscariot for learn work sef I dey betray nor be play
2023-03-28 21:37:36
6
omoyoruba03
The Yoruba girl 🥹🥰❤️ :
first to comment a video for me pls 🙏
2023-03-27 17:18:12
6
omahp.r.e.s.h
omahpresh❤️ :
Normally 😂
2023-03-29 07:47:02
6
dahmsell__
dahmsell__ :
First time you talk true 😂😂
2023-03-30 16:27:03
6
eastline_goddess
M-J :
Aje na Friend’s dey fear you😂😂😂 I like this rina 😂
2023-03-29 09:11:11
6
kejhyhairmpire
꧁kejhyhairmpire꧂ :
😂😂😂
2023-03-27 17:28:57
5
user37462554836531
Mirian 🦋🦋tiktok.com/@user374 :
you always confused me with your madness.. today you are a Muslim.. tomorrow you are a Christian 😂😂
2023-03-27 17:45:39
5
To see more videos from user @rinaboyxx, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About