@feleb_ade:

Zubby
Zubby
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 April 2023 17:40:23 GMT
571447
33013
487
2800

Music

Download

Comments

michael00941
Michael ✅❣️💀🐍 :
Try Dey shout up😂😂
2023-04-27 01:12:44
193
ashleybrito12
ashley brito :
Face Wetin carry you come here😂
2023-04-27 05:56:43
194
desmond0111
desmond0111 :
Nor be everything wey eye see mouth Dey talk😂
2023-04-27 00:11:17
71
1010fundz
10:10 :
As we see here no ask me if e work for me tomorrow and i no see you you sef no see me after this encounter 😂😂😂
2023-04-27 02:43:22
42
david3044777
Tosin :
No loud am..talk small small
2023-04-27 10:52:35
5
chimapurity9
QUEEN ❤ :
Telleth no bo😂
2023-04-27 17:07:16
5
jubrital
Jubrital :
Na so my guy jam me for Ekpoma last year…. Shhhh coded things 🤲🏼
2023-04-27 07:48:10
17
biglegion_
Legion :
senior standing before you is the oracle himself how dare you shout 😂
2023-04-27 07:12:26
2
urenemy46
Wiz kid pikin 🦅❤️ :
Abeg no cast am na here I Dey tie man 😂😂😂😂😂😂
2023-04-27 10:04:34
3
mildredculture
malaika Culture :
I just knew it was kanayo kanayo 😂😂😂😂
2023-04-28 08:05:02
3
tony_faji
Tony Faji 👑 :
😁 you already know as e be
2023-04-27 03:06:02
2
castro_743
𝔻𝔼𝕊𝕋𝕀ℕ𝕐 :
Cover ur mouth nor cast am oh 😂
2023-04-28 15:50:03
0
maryaisosa
Mary Aisosa :
shiii if you cast am😂
2023-04-27 10:04:25
2
byanymeans_rex
byanymeans_rex :
Analoudya😂
2023-04-27 09:06:20
2
ediephan
ediePhan of PHANeCOLLECTIONS🌸 :
No loud am😂😂😂
2023-04-27 09:55:43
3
dabolaji01
user9020121298447 :
No loud am, them no dey shout for here
2023-04-27 10:03:00
2
predator51
👽Pre….. :
I da make sacrifice da there😂
2023-04-29 04:20:43
2
wickedessa
Essa🦋💞 :
walai🤣
2023-04-27 00:34:59
3
nevan911
nevan911 :
shey u dey find who know road
2023-04-27 09:02:35
3
blacksavage044
SAVAGE 77 :
u come your own I come my own I no no you oh
2023-04-29 07:44:20
3
callme_wage
callme_wage :
just dey your dey oooo 😂
2023-04-27 01:54:04
3
nuelthe_reaper
Ty 🫆 :
😂😂i swear
2023-04-27 09:57:23
2
adskins0
Clara adskins :
no cast me na money I find come too😅
2023-04-27 16:50:49
3
emmyjeo
Mr CJ :
No cast me abeg. Focus 😂😂
2023-04-27 10:55:52
3
omohbo
omoh :
see my baby girl I did not know that you know how to dance
2023-04-29 16:35:28
3
To see more videos from user @feleb_ade, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About