@thevictornduka: Omooo…..,, anticipate!

Victor Nduka
Victor Nduka
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 April 2023 15:16:22 GMT
1466992
84960
1072
1466

Music

Download

Comments

steven_realty
Steven Collins :
why this guy resemble Travis Scott 😂
2023-04-30 23:47:39
657
bas1t00
bas1t00 :
Na garri I come buy Abi wetin be all this
2023-04-30 16:15:59
713
wizzybankz26
🥷 💎 :
identify ya self 😂 Na watin dem do me for Egbeda. My Egbeda people can relate
2023-04-30 15:26:05
98
udigeneral2
her_lost_boy :
na u put my hand like dat ooo😂
2023-04-30 21:22:58
366
olajosephart
olajosephart 🇳🇬 :
Abobi tell am say that English no correct😂😂
2023-04-30 22:48:43
262
alex_o_loughlin_01
Alex O Loughlin :
Na garri goes me sir 🤲
2023-05-01 00:31:01
124
kharismarrr
Kenny :
Abeg where I wan come goes na?😂😂😂
2023-05-01 03:14:47
21
voiceofganso
GaNsO ☨ :
Travis CULT 😂😂
2023-05-20 20:55:34
11
drexdabadboy
Drex👾 :
Ahh na loud i come buy o i no goes anybody😅
2023-05-19 11:24:18
5
smoscayana01
Smo Scayana 🪳 :
The werey nah eiye
2023-04-30 15:41:03
26
chindah_onyin
Chindah_onyin :
Nah to begin cry cus the beating no go funny 😂😂😂
2023-05-18 23:16:33
3
benpatrick044
ben :
dis one nor even concern me. na one guy wey dem ask "who goes you" e dy laff who ask am say e English nr correct...
2023-05-25 06:19:10
6
joshuaugwunali
Joshua Ugwunali :
I Dey try find the meaning of this make I do am too
2023-06-23 02:28:37
0
jordann5571
Jordan :
One chance
2023-05-20 10:32:26
3
dhaniboy_
Dhaniboy11 :
😂😂😂😂😂😂
2023-06-20 11:33:57
0
iamshakur001
🌘SHAKUR ☠️ LEEN🌒 :
Abeg I can explain nah him put my hand like dat ooo 😂😂😂
2023-04-30 20:17:55
39
officialkingrich0
Tope Richards :
my guy don dek shake 😅😅😅
2023-05-01 02:29:34
17
candivelli_
S :
Who goes ke ? no be my hand oo😂😂
2023-04-30 19:56:46
26
memphis_2080
Memphis :
Bros you get gari for there
2023-04-30 15:28:05
13
luckybtc30
Lucky BTC 🤑 :
Bro you look like Travis Scott too much has anyone told you that 🤣🤣🤔😅😅😂😂
2024-01-03 16:09:02
6
onyia75
Vibz🥲 :
U go see shege today 😅
2023-04-30 16:07:37
12
brozoviccccc
Brozoviccç 🚀 :
Abobi who goes you 😂🙄👀
2023-08-26 06:33:39
6
latiti699
Lateef :
na him hold my hand like that oh 😂😂😂
2023-04-30 19:02:41
9
To see more videos from user @thevictornduka, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About