@kelvin_goodnews_: Birthday Vlog 🎂 #birthday #happybirthday #hilda #celebration #storytime #fypシ #promise_efe_ @Efe🍫

Kelvin Goodnews
Kelvin Goodnews
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 29 May 2023 10:26:20 GMT
1720256
170779
1003
640

Music

Download

Comments

onyemuo96
ONYEMUO📿☹️ :
You sef na low-key baller Ajeh 🙌🙌
2023-05-29 11:43:29
1319
iiamtomii
™️IamTomi™️ :
Who is this guy?!! There’s something we still don’t know about this guy
2023-05-29 14:53:17
597
sunstar027
AW WAL 🥷 :
You get mind carry your babe go meet Elon Musk boys 😂
2023-05-29 11:07:08
821
2heat4
BB Heart 💜💕 :
Una just Dey use egg and red oil dey deceive us low key rich people 😂
2023-05-29 21:35:44
409
chillwith_mary5
🤡⚜️🀄️ :
If she choose 001 wetin you go do Something wey una don plan lowkey
2023-05-29 21:50:07
243
oluwatosin0033
Oluwatosin_Lashed_It 🇳🇬🇸🇱 :
Nah Wetin she choose she go collect 😹😹😹
2023-05-30 02:10:00
69
queemm8
ruby 🌺🌹 :
this guy na big boy i swear 🥰
2023-05-29 12:41:13
294
sandraekejiuba3
Oluchukwu 💫 :
Omo you get money de hide 😂😂😂
2023-05-29 14:14:55
219
toxic_pere
꧁pere꧂ :
Low key rich couple 🥰
2023-05-29 14:01:37
212
grandsonfrmdao_1
600 :
Everybody Dey live low key life
2023-06-12 17:50:10
46
onyeukwusdaughter
TRIPLE N :
Na zlatan fine like this 😂🥰🥰
2023-06-12 23:40:23
257
prettyzazi1234
Pretty Zazi :
This guy na odogwu 😳on a low🥰
2023-06-17 21:20:38
70
sparklyn___
SPARKLYN :
Thank God my babe no d follow u b4 she go make me d feel bad 😂
2023-07-01 07:06:59
43
just_diana6
Ego oyibo🦋ᥫ᭡❤️ :
Dis people don use egg and red oil decieve us oooo 😂😂😂see baller😂😂
2023-05-30 15:28:18
5
naomi__diary
naomi__diary :
Me in 2025 and una no Dey together again what a life 😂😂
2025-08-20 16:04:37
5
joyceexxx1
Joy❤️ :
Is the ending always necessary 😂😂
2023-05-30 00:07:07
5
gracelin911
Call mhe G🌸r🍡a🫟c🩸i🎀a :
i swear the guy just deh lie na rich kid e bi
2023-06-13 01:23:59
5
scosco_lee
Scosco_lee :
I love your relationship
2023-05-29 10:29:22
6
sammhy..dc
Unknown 🤡 :
Elon musk boys 😂😂😂😂
2023-06-11 11:31:55
6
drew_9488
🍁 :
How you take Dey meet this people self 😂
2023-05-29 11:23:44
5
ism1234566
wandy :
Abeg u do well oooo😅
2023-05-29 14:37:59
1
champion_euro
Champion :
By day
2023-05-29 11:10:35
1
desireivii
Mosthappiestgirl🍫 :
Ah😂😂😂😂😂😂😂
2023-05-29 11:46:50
1
bechemstacy
Bechem Stacy :
hahaha hahaha
2023-05-29 10:42:57
1
To see more videos from user @kelvin_goodnews_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About