Who dy laugh like tolotolo there. What’s funny now
2023-06-25 15:45:55
221
rickiekeys :
i just take colos now and i feel cool nothing happens
2024-06-27 11:54:39
87
clipscut :
it was a pity seeing him that way.. he needs help 😢
2023-06-21 08:15:24
130
bw-black :
always be of help to people no matter what the situation is
2023-06-21 07:29:54
89
max max :
the spirit no like crowd
2024-04-23 15:13:17
65
Adekunle :
the trips na on a wavy level u go try dey control yourself but omo you go later travel go far o 🥴
2024-04-11 16:20:40
55
B$M :
who never smoke Colos no go understand 😂
2023-07-27 20:36:55
52
𝐒𝐦𝐚𝐫𝐭𝐂𝐚𝐫𝐝𝙲𝙴𝙾 :
COLOS IS SPIRITUAL 🙏
2025-01-11 19:52:43
32
yousluv :
on colos on colos
2023-06-21 10:40:33
148
Spanish Montana :
The guy just calm down fall, no stress 😂😂😂
2023-06-21 04:26:37
77
Alan Eugene Jackson :
Colos whine me one early morning like that for car park omor naso I Dey use one mind pray make I no go embarrass myself 😌
2024-07-13 05:43:04
7
linda🍇🌹💐💜 :
everybody asking what's funny, make Dem cry 4 watin he use him hand take 😂😂😂
2023-07-20 19:51:35
18
Nnaoma💰💨 :
Person must surely laugh at you like this any day wey you need help 🤝
2023-06-21 14:08:51
5
debbyrize 123 :
For those saying what funny, wetin no funny for here, na me send am
2023-07-25 22:35:11
23
Moo :
Him be dey control the tin Na that leg wey him hit make am lose control..and na ur bad mouth cause am 😂
2024-05-25 14:15:16
32
mimi :
congratulations to his wife
2024-11-16 16:33:07
5
marosam78 :
Na shapati be this ohh 😂 where i Dey
2023-08-25 18:00:38
6
DANIEL🤍✨ :
what happened, explain please
2023-06-21 12:51:52
5
🔥O.G.T.🔥1 :
Pluto ways no day show for map😂
2023-06-23 12:05:28
7
Mimi💕 :
On colos on colos
2023-07-26 00:27:16
7
@Just soso 🦋❤️🎀 :
Buy from the start he was walking normal why did he now fall like that
2023-07-11 01:41:32
15
david Michael :
the guy dey on colos?
2023-07-10 23:58:47
5
Nancy Miller :
walahi na colos , exactly what happened to me at night na one lady rescued me by pouring cold water on my head , it was around 10:30 at night , na 2:00 am I entered my house , waitin my eye see ehn 😬
2024-04-10 12:38:10
5
St3ve :
POV; you went out with the guys to celebrate your wife’s delivery 😭😂
2023-09-10 15:33:44
4
Extravagant :
it's a pity
2023-06-20 20:48:57
3
To see more videos from user @clipscut32, please go to the Tikwm
homepage.