@anu_oluwa_plenty: #oriyomihamzat #kokoroalate #tiktoknigeria🇳🇬 #trending #trend #tiktoknigeria #tiktoker #tiktok #tik_tok

Ayilara Martha anuoluwapo
Ayilara Martha anuoluwapo
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 23 June 2023 13:19:06 GMT
685418
22371
2179
8673

Music

Download

Comments

mumcymirabel57
🍻🏆OLAMI😇🩷 :
Mess way me and my bobo day use count scores 😂😂😂
2023-06-24 08:34:53
662
damti_signature
Damti signature :
Who else mess while watching this 😂😂
2023-06-23 20:40:50
634
cryptoboykelax
CryptoBoykelax :
Na small thing dey vex man wey no get money 😂
2023-06-24 09:43:26
581
_teemah1
Tee🫶 :
He don dey find Wetin he go use pursue her abi😭😭😹
2023-06-23 22:17:41
245
__wuraola
_Wuraola :
This TikTok don tire me 😂😂😂 NGL
2023-06-23 21:02:56
102
zanny237
zanny237 :
my husband must not see this video 😂😂😂cos even when I'm sleeping I still mess😂😂
2023-06-23 22:23:21
80
folamovies1
Fola|Movies :
Waitin musa no go see for gate
2023-06-23 20:56:22
32
pappytlester
Ť4tÿ😒🌝 :
Werey no wan buy aso odun nah scope😂😂😂
2023-06-24 21:28:54
14
samueloluwatimileyin0
samuel oluwatimileyi :
D thing wey my wife dey do anyhow
2023-06-24 09:54:22
5
drjan15
Adeyemo John :
Nobody dey talk about how funny Yoruba language is...tori pe mo so😂😂
2023-06-27 23:00:46
10
omo_giwa
Adebayo Ismail Giwa :
i don laugh tire 🤣🤣🤣🤣🤣 ISO wey my wife dey use dey wake me 🤣
2023-06-24 23:22:00
19
divinetouch2010
DivineTouch2010 :
iso wey me and my woman dey use do competition for house😂😂😂😂
2023-06-24 21:24:23
5
hairdestinationbeautypla
ARIYIKE,STOUCH :
is the eso from olotu for me
2023-07-23 08:41:11
11
anjorinoluwafi
🎗🎤Ⓜ️MAMACITA123🎗🎤Ⓜ️ :
Na small thing dey vex broke man 😅
2023-06-25 20:31:43
5
kingteefeh1
King Teefeh 💙🤍💙 :
Me wey my lovely wife Dey use mess entertain me every minute🤣🤣🤣🤣 sotey the thing don master me self… we Dey give ourselves back to back ni🤣🤣🤣🤣
2023-06-24 10:56:30
5
dupsy766
Dupsy :
Dj yk we’re you😂
2023-06-24 09:47:30
6
anitwaq32
Pain real 🪽 :
u all think say nah only eyes 😂
2023-06-24 11:30:24
5
eceifemidayo
Ifemidayo :
E so?
2023-06-24 23:32:42
5
presidentkemialagbo
PresidentKemiAlagbo :
Oriyomi eye don see shege
2023-06-25 07:58:50
7
temifunmi_t3
🦋TFA💞 :
the kind mess wey I don give my husband 😅he suppose don pursue me reach synagogue😅
2023-06-27 19:08:45
10
adekunlebright1
Bright :
Is the 'Eso' for me 😂😂😂
2023-08-23 18:23:47
8
ireoluwa24
Dola 🦋🦋 :
The mess that me and my hobby dey use you count score .🤣🤣🤣
2023-06-24 07:58:39
5
drdreherb
drdreherb :
is the E so? for me😂
2025-01-14 23:12:53
7
me_jahzz
Unkle Baby Jayboy👑 :
na my street this woman dey now...Mummy emma😂😂
2023-06-26 20:55:30
7
dubai2680
♋️OLALEKAN 🟦🟥🔮💎💙❤️ :
Please I need official name of this program
2024-10-03 15:49:30
6
To see more videos from user @anu_oluwa_plenty, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About