@ajebo_fx77:

IKECHUKWU 💯
IKECHUKWU 💯
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 29 June 2023 22:25:38 GMT
421539
28527
787
653

Music

Download

Comments

law2harry
Big Harry📉😈 :
guy I need trading friends like this wey get same mind set with me
2023-07-01 11:14:32
108
leocarter6507
Carterfx 1 :
The only legit work wey fit buy you GLE in less than 1week 💪📉📈📊 to the world GBPUSD my fav pair
2023-07-01 16:17:22
79
aise_bunch
Aisosa :
😂 Dey play forex never do you shege
2023-06-30 16:43:48
1
typ_kennedy165
Typing…💬 :
Which update be this?
2023-07-16 21:11:59
7
fx_avatar_
FX AVATAR :
I Need Friends Like This ooooo 🥺🥺🥺🥺🥺 I Just Dey Trade On My Own Dey Train So Many Student's,But I No Really Get Friends Wey Dey Trade Like This.
2023-07-19 00:07:52
4
big_kelly_1
𝕜𝕖𝕝𝕝𝕪❤️‍🩹 :
Una get class for Benin?
2023-06-30 08:00:51
4
supremelord50
supremelordi50 :
like when i saw them i thought it was fraudsters but when saw the board and the candle sticks i was happy and wish more of join to earn like this
2023-07-02 22:11:47
6
christian_nnaji69
Jane laxx :
U get online class🙏🙏🙏
2023-06-30 08:18:49
2
_lil.khalifa
CLA Khalifa🇸🇻🇺🇸🇬🇹 :
Una wey de comment say you wan learn, you wan join. forex trading go make una craze o 😂😂💔
2023-08-12 15:44:39
1
investorokwuteonyeeze
Godswill Chiavoghilefu🇳🇬📈📊 :
📈📊🦅💰🎊 To the world
2023-07-01 12:24:58
3
micheal21tray0
-myhkee!991 :
Who sang the song ?
2023-07-28 09:20:19
0
pirsca5
Pirsca5 :
boss can I learn
2023-07-17 12:19:27
7
officialsmithk19
smith :
Make u na teach me work abeg
2023-06-30 11:55:30
1
smile6b
SMILE 🙂 :
teach boss plz i have lost a lot
2023-06-30 07:31:09
3
ifeanyi_david_14
hølykidd14 :
I dey fine trading HK abeg I get hp MacBook abeg hw I fit learn trading 😭
2023-07-01 08:44:18
4
softwise1
Softwise :
Omo this hk go sweet oo
2023-06-30 10:12:28
1
dex_power_
Destiny🔷 :
I have always wanted to learn trading but no mentor
2023-06-30 18:15:39
1
yung_wurld
Godswill 💙🕊️ :
Boss abeg you get any group where you post signals.. 🙏
2023-07-03 20:06:09
0
saintmicky001
saintmicky :
pls who will teach me crypto trading pls
2023-07-12 15:40:35
1
mochart9
MO CHART📊 M📉O📈C🦅 :
BOSS HOW FAR .I WAN BE PART OF THE FAMILY BLOOD LINE . 🥺✌🏿IN WHICH I NEED GUIDE LINE CAUSE AM ALSO INTO FOREX TRADING
2023-06-30 17:46:04
0
yf_blackboy
GOJO🌚 :
Make una come drop gold analysis. I no Dey see anything for chart
2023-07-03 00:28:17
1
htmotana
0.5 :
Nobody Dey make loss for social media 😂. Everyone is profitable.
2023-06-30 07:44:35
3
bhdslim
BhdSlim :
I wan learn forex trading
2023-07-01 23:43:20
0
ugochukwu12122
user6573519328184 :
I wan learn at all cost 😳🤧
2023-07-10 21:17:08
1
To see more videos from user @ajebo_fx77, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About