@kelvin_goodnews_: Pajamas 15k Watin i go wear go church on sunday, just dey play 😂 #funnyvideos #fyp #pajamas

Kelvin Goodnews
Kelvin Goodnews
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 July 2023 13:02:29 GMT
507705
55176
842
231

Music

Download

Comments

kelvin_goodnews_
Kelvin Goodnews :
Watin I go wear go church on Sunday , just Dey play
2023-07-21 13:10:00
341
adaawhyte
🧿𝔻_𝔾𝕠𝕕𝕕𝕖𝕤𝕤🧜‍♀️🧿 :
Na 6k I Dey sell am o 😂
2023-07-21 16:15:18
192
shoppingurfavourite
FACO's empire :
wetin i de sell 6k🙄🙄 with slippers sef😏
2023-07-22 08:50:06
39
kellygold56
Ñ ã z z y❤️ :
😂😂😂 aswear,e too cost jare
2023-07-22 21:09:52
2
tina_baci
Tina :
is the sheo for me 🙄
2023-07-22 23:30:27
2
benaldoscott
Benaldo Scott :
Just Dey Drip 😁😁, Everywhere good. 😂😂
2023-07-22 10:54:26
3
kam_sii01
K A M_C E E💕 :
My belle oo😂😂😂
2023-07-23 04:01:36
2
peace_luxe0
皮斯 勒克斯 :
So na ekpoma u Dey 🤣
2023-07-22 11:45:18
1
ada_njikoka1
ada_njikoka1 :
Na 6k I dey sell am no lie Ewu 😏😳😂😂😂
2023-07-22 11:45:06
2
princess_d101
Princess 😌❤️ :
Jesus 😂the way the girl is holding his arm if it was me I will act like I don't know u
2023-07-22 08:34:24
3
mhirahcle6
MIMI🌺💙 :
God oooo🙆‍♀️😂
2023-07-23 08:49:12
2
joshrimer58
JOSH RIMER 💦❣️ :
Rock it baby 😂😂
2023-07-25 11:39:16
1
shugacollection3
shuga🛍(ENUGU NIGHTWEAR VENDOR :
Oga na 6500 I dey sell m 😏😏
2023-07-25 11:17:46
1
bbstr9963
B.Lurd :
The girl just Dey shyshy😳😁
2023-07-22 12:44:12
2
olawunmi905
precious🎀🦋❤️ :
Nah 8k🥰🥰🥰I dey sell am
2023-07-22 14:16:01
1
gracesukuru
GRACEY🕯️🕯️🌊 :
wear am bros Na so I dey sell ooooo I like am you wear am 😂😂😂😂😂
2023-07-24 18:47:17
1
official_maureen3
🦋♎Maureen🥹🧸🌺 :
I swear my brother it worth wearing out 15k na here 🥰🥰
2023-07-25 10:42:45
1
vickysonetouchcleaningse
Cleaner/ dry cleaner in Abuja :
Hahaha 😂😂😂😂
2023-07-22 22:38:13
1
ezenwa779
ezenwa779 :
See bro I even wear my own when I buy 8500 go Abj through train,go school,then to All 😂😂😂nite
2023-07-22 15:53:00
4
loena3681
Cindy b💘 :
😂😂😂😂😂😂 shame no dey catch ur babe
2023-07-21 22:22:25
1
dyzzie28
sunshine tracy :
Ma this one Funny me pass since I don day watch your videos 😂😂 na true talk my brother
2023-07-22 18:28:49
2
therealmimigold0
therealmimigold0 :
Nah 6500 I Dey sell my own oo
2023-07-22 07:53:24
2
qwinanabel6
Annie wealth❤️❤️🦋💙 :
My brother wear am jhoor nw ur money 😂😂
2023-07-21 16:58:16
3
ria08051
Tired❤️‍🩹🫥 :
😂😂😂😂😂Wetin be this
2023-07-22 21:30:32
2
calistaozor5
Calista Ozor :
this girl is pretty asf
2023-07-22 19:14:14
2
To see more videos from user @kelvin_goodnews_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About