@naijacruiseblog_01: Wahala No Come Too Much?? Nigerian Soldiers caught two Guys After Robbing Fuel ⛽️ at filling stations. It said, they’ve been robbing Fuel ever since the fuel price Hikes!!! 🌚🚴 #Explore #explorepage #exploremore #fypシ #Naijatiktok #ncruiseblog
NAIJA CRUISE TV 📺
Region: NG
Monday 31 July 2023 11:37:51 GMT
Music
Download
Comments
isiomalawrence :
so where una come dey carry the fuel dey go now?
2024-02-07 05:04:35
468
Joshua Paul :
army caught them now army is taking them to police station
finished country
2024-12-11 05:40:45
3
Tw3mu🍑🍆KingKong👅💦 :
Na free transport😂. Which country is this
2024-01-25 22:54:23
306
onlyonekingch :
omor this year na for the owners o😂
2026-07-18 11:21:33
20
BIG HOPE😡🚀 :
No be their fault na government fault I swear
2024-11-30 23:12:13
12
还没 :
You wey dey read comments that hold phone with one hand I greet you oo😂
2024-02-08 03:40:56
95
Tynah Amynah :
abeg, make una go catch those ones wey dey do bunkering and dey carry our fuel go other countries😁😁
2024-05-11 08:45:14
19
OFFICIAL RUSSELL BUTLER ✅ :
As I hear police station I just they laugh people way them don release 😂😂😂😂😂
2024-03-29 06:23:28
12
Mustysmart0 :
him say Na Free Transportation!!!
God bless our Gallant Officers and men of Armed Forces.
2024-02-09 12:39:23
27
O'LEK :
God bless Nigerian army
2024-02-05 04:44:47
19
Fban :
Not support their act but make the government change to make life better for the people.
2024-02-13 01:20:13
18
Don :
oga officer tell ur self the truth is the government of the day helpful to it's citizens? na still una wey be uniform persons dey suffer am pass
2024-11-19 09:38:30
15
Darlingangel😘😘😘 :
God bless Nigeria army and the community 🥰🥰
2024-02-27 04:45:28
7
ImpactPaddy :
Na uti road be this oooo Jesus 😂🔪😂
2024-02-04 04:54:03
4
scotichturaladuke2 :
Protest for Nigeria 🇳🇬 youth abeg💔
2024-02-16 15:56:49
39
Big-Simon :
this is delta
2024-03-18 12:03:52
0
CITIZENGOLD 😇😘❤️ :
That woman done enter wahala
2024-02-10 14:44:23
6
o_l_a_y_i_m_i_k_a :
Omo the fuel don go b dat
2024-02-10 19:02:12
7
𝐀𝐒𝐀𝐁𝐀®️ :
He said free transport😭😹🔥
2024-02-24 04:10:18
6
Mr atmosphere :
Good job,Use this same energy arrest all our politicians way dey cost all Nigerians pain.
2024-10-13 18:14:55
2
️ :
Enter free transport
2024-09-04 05:48:10
3
GALANTGAS :
If na police now them for no fit catch them 😂
2025-03-29 20:24:36
4
Sarambara :
Omo hustle dey 🤣😂🤣
2024-05-18 22:26:18
1
‼️ ‼️ 👑✅ :
Nigeria don spoil pass all this one wey Una dey talk 😳one bag of pure water is #500 now 🥹
2024-02-26 15:08:47
2
To see more videos from user @naijacruiseblog_01, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.