@nigeria_gossip_club2: #tinubu

Nigeria gossip club (back up)
Nigeria gossip club (back up)
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 10 August 2023 09:55:19 GMT
171674
7698
744
2266

Music

Download

Comments

ayshahmuhammad19
ayshahmuhammad18 :
😅😂😂😂Abeg let him say his mind..that's the only way the poor can breathe 😂😂
2023-08-11 20:25:18
222
obele13
Obelez :
Tinubu no go gree walker alone 🤣🤣😅
2023-08-12 00:42:51
139
chromesleeves
hvns :
Buhari, If we see Buhari for Warri
2023-08-11 21:44:27
102
odia_o1
ODIA✨ :
Na my uncle ooh😂 make una nor mind am, any small thing na so e Dey vex😂😂 e nor dey like hunger at all😂😂
2023-08-13 07:28:26
89
chidinmammammiri
mma mmiri 🌊nwa orie 🌊 :
very good,na your age mate, abeg beat am well well 😂😂😂😂😂😂😂
2023-08-12 15:08:52
63
user3941241168488
crown him :
i know this man ooo,if he catch tinubu e no go well oo
2023-08-12 21:18:53
48
abktallman001
abktallman001 :
Tinibu no gree go corner
2023-08-11 22:33:56
47
erickwebong
Eric Kwebong :
new English I donc learn...capture him by the side😅😅😅😅😅😅😅😅
2023-08-13 03:40:33
45
ezeaguruchineke
ezeaguruchineke :
Pls can UFC help us organize dis fight because dis one don throw first punch 🥊
2023-08-12 15:58:08
32
ray_c444
‘ :
Captured 😂😂
2023-08-12 12:20:26
27
emmydone290
emmy done :
Make them forget cruise this man is serious, make he no carry any police or bodyguards make only him Dey waka first 😂😅
2023-08-13 02:10:03
23
dark_nigerian
Dark_nigerian :
E say na for one lungu now😂😂
2023-08-11 23:25:20
15
ij_couture
fashion designer in warri :
beat am for us sir 🤣🤣🤣🤣🤣
2023-08-12 09:27:54
13
biggi921
user6529344395512 :
if he catch him in the lungu he will chimai uwa 🤣
2023-08-11 23:17:43
12
oluagege
S Akanni :
He's funny. But hope he knows he can be arrested by DSS for threatening the President. "Threats"against anyone is a big offence in Nigeria
2023-08-10 10:13:19
10
operekete
garconyusuf :
you should know where they are coming from
2023-08-11 20:33:54
5
alex22ci
Emeka 22CIV :
if you catch tinubu for one nkoro!
2023-08-12 13:35:45
4
presidential387
Presidential 🌔 :
You go explain tire 😁😂
2023-08-12 07:18:48
4
siruzo1
Sir_Uzo :
True true, if this man catch Tinubu eeh 😂
2023-08-12 07:05:41
4
bestohansd
BEST OHANS :
Problem 😂😂
2023-08-12 01:26:06
4
chukwuma873
Sochukwuma Echi :
If I catch up him by the side got me 😂😂
2023-08-11 23:22:23
4
ever__pr
Ab Sallam :
that's Igbo man we know them with this already ask mnk 🤣 to tell more about DSs office🤣🤣
2023-08-11 23:17:27
4
iam_asher10
Asher :
After na him go dey beg
2023-08-11 19:10:25
4
osamagbe03
Nelson Osakue :
@Noble_oz @Divine Straymond 
2023-08-13 06:53:48
3
To see more videos from user @nigeria_gossip_club2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About