@yungduu2: As wuna day hait who God have blessed watch how i go day put am for there body gon gon gon gon gon #zazaboi28 #zazaboi2 #trebding #fypdonggggggg #trending

Official_young_duu2
Official_young_duu2
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 August 2023 13:18:53 GMT
646914
36171
6172
1686

Music

Download

Comments

mafusisholaa
Mafus ishola :
na so you go do GON GON Enter Market you don run mad be that 😂
2023-08-18 13:27:44
831
muba_rak0
🐅 :
God give us dablixx and take young du😂
2023-08-19 03:55:47
900
peefundz1
peefundz1 :
Young duu and portable plan this thing 😂 cuz this guy supposed Dey site Dey carry block
2023-08-19 08:21:38
490
atobatele0707
Atobatele0707 :
Keep pushing even wizkid and David know sabi reach u my Gee 🥰
2023-08-18 14:25:08
158
user.notfound572
Ade :
But why dem no advice you to stop this e Dey pain me I swear 😪😪😪😪😪🤦‍♀️
2023-08-18 14:33:00
144
adewalerafiuosix
adewalerafiuosix :
believe in your self jare
2023-08-18 13:42:48
90
freedom...02
freedom, 💯💯💯 :
portable have used this one for money ritual money😂😂
2023-08-18 17:46:41
289
beenahola
Ọlátẹ́jú :
Wow, please if this is a hidden talent please continue hiding it oo
2023-08-23 16:10:48
104
johnson.cee
Johnson cee :
Who is here in 2025 😹
2025-06-21 03:18:37
38
tommyfoundz
𝑯𝑨𝒀𝑰𝑵𝑫𝑬 🎃🤍🦜 :
Dey don swear for you I swear 😂
2023-08-18 13:29:39
67
kun_faya_koon
Kun_Faya_Koon :
Wetin pain me be say him girlfriend go dey happy sey his boyfriend sabi sing… chai 🤣🤣🤣
2023-09-08 00:16:14
88
oluwaburna0077
FAWAZ 🖤💚🎭 :
God please take young duuu give us ayinla omo wura 🙏🙏😂
2023-10-11 13:54:01
39
radolly07
Radolly_v 🫡🖤 :
Werey tun spell hate tii 😂😂😂
2023-08-19 15:25:15
59
jamo_btc
Jamo_btc :
Generator sound sweet pass this song
2023-08-18 21:45:28
5
liambrand00
LIAM :
He no go better for person wey dey download your music😅
2023-08-27 21:57:41
5
qweenolamiplenty
qween🥰olamiplenty💛 :
my arabu self ask me wating be this 😂😂
2023-09-14 12:09:34
5
leksartt
Leks Art 🎨 :
zoom zoom zoom zum zum ft me for the remix make we craze together
2023-08-22 19:52:12
18
eniolagold46
QUEEN OF VIBEZ 🌺❤️💦 :
Pesin wey suppose Dey do Alabaru for oja oba 😏😂
2023-08-24 22:57:33
86
hot_man_420
HOT-MAN🔥🔥🔥 :
Somebody should just double tap and I will no if this is real talent or Gan Gan Gan 😒
2023-10-18 21:02:51
10
owoyomi_9
Folorunsho :
uncle young_duu please check your caption sir. Ejor
2023-09-15 19:59:40
19
bobbytee128g
BOBBY💐💐💐 :
Waitin be this
2023-08-18 13:58:01
1
biglexy19
BIG_LEXY :
Since I don joined this app nobody ever like my comment and them no dai follow me
2023-08-22 15:08:28
4
ewao69
𝓔𝔀𝓪𝓸𝓵𝓪 :
God should give us dablix nd take this guy 💔😂
2023-08-19 21:27:56
4
moonlight.eth
moonlight.eth :
Idolo 🥰🥰
2023-08-18 13:40:01
4
To see more videos from user @yungduu2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About