@isokanobataoduduwayoba1: Onisese will rule the world as kabiyesi oba ogboni abalaiye pray and explained in Arabic why we are the original, dont fight anyone,just explain to them what they dont understand about us ,ogbo ato to all honest and lovely initiate
#COMRADEOMAYOR NA NI O🎁💪😉
Region: NG
Tuesday 22 August 2023 11:53:42 GMT
Music
Download
Comments
Olami :
You go call land keeh …….juju wey una no fit use comot him from cell 😂
2023-08-22 19:27:10
33
Damilare :
No b this man run for that end sars
2023-08-22 23:40:42
33
larious4luv :
speaking from Quran or na only me dey hear am ?
2023-08-23 07:33:02
10
Alesh couture :
title of this movie please
2023-08-22 17:25:21
4
Papy_Ace :
What’s that medal 🏅 for ? 😂😂😂
2023-08-22 16:30:47
2
olamideamazing2 :
Dey play 😂😂😂😂 balè😂😂 nibo 😂 polistation😂😂
2023-08-22 18:03:34
2
Onileere1 :
Wetin dey worry this one
2023-08-22 20:38:49
2
ayodeleabdulwasiu :
Dey play
2023-08-23 07:34:54
2
Yusuff Olawale :
Why can’t you use your juju carry him commot cell, and use your ile to transfer him from cell to your place
2023-08-22 17:25:26
2
Arole Adewale😍😍😍 :
Omo dis movie no sweet reach jagunjagun
2023-08-22 22:39:55
3
ROSHEED😈 :
Why una be like this now Tani olorun dey inside cell una gather here they preach 😂😂
2023-08-22 16:25:11
2
Hon. Mobayo :
I wondered why people think Arabic language is a voice of God
2023-10-25 15:13:26
1
mouaeminealaokoss :
they use to lie for us, they say if you die in mecca you should go directly to paridise what about in my own cuntry
2023-11-14 10:39:02
1
ayoolashehu4 :
Dey play
2023-08-22 17:50:45
1
Adunniaddey 💕💕 :
Aah Booda taaju... It is, well
2023-08-23 14:43:46
1
Shakur :
dey play
2023-08-22 18:19:50
1
Ayinde alago and gadget⌚️📱 :
dey play😂😂😂
2023-08-22 17:13:38
1
ultimate.md :
dey play
2023-08-22 16:47:08
1
Mohammad awwal :
this one no clear ooo
2023-08-23 16:30:07
1
olayiwola abdulbaki :
Yas
2023-08-25 13:31:38
0
Freshbid 001 :
if you really get juju oyah try send your juju to alfas if your juju no go deny you
2023-08-24 21:06:40
0
Olatunji :
If it’s work for you chose your ways. If it’s done for you follow your parts.. ✌🏿✌🏿✌🏿
2023-08-24 13:17:31
0
Kash_home_of_beauty :
They said isese people no Dey abuse, awon Oniro, why are they abusing awon oni lawani, why cnt you caution tani olorun before
2023-08-26 15:38:27
0
pine_telecommunication :
No be this man dem arrest during lockdown 😂
2023-08-22 18:10:46
0
Kash_home_of_beauty :
They are using style to beg, they are now using hayyu dafiu 🤷🏾♀️
2023-08-26 15:40:06
0
To see more videos from user @isokanobataoduduwayoba1, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.