@thefoodnetworknig_: ‼️ Just a subtle reminder that you should cook BEANS this weekend… Rice is growing on your head, buy beans and cook, you hear? 😝 😆 #Beans #BeansPorridge #NigerianFood #MealInspiration #foryou #foryoupage #fypシ #viral #trend

Thefoodnetworknig
Thefoodnetworknig
Open In TikTok:
Region: OM
Friday 06 October 2023 09:08:06 GMT
544958
19057
948
385

Music

Download

Comments

preciou181
precious _🥰 :
which student ? abeg nor dey lie for our head again 😂
2023-10-06 16:28:58
607
iphedaryour
🥰💕Cheddar🥰💕 :
I don’t know if I’m the only one but I like my beans simple
2023-10-06 12:38:04
308
kadip45
Kadi p :
No Dey lie against us naaa 😂which one be student beans, even if we are rich as a student we don’t cook dis because we never buy textbooks 📚 finish
2023-10-06 14:39:34
61
dhe_dragoon
DRACULA :
We nor dey even cook this one for house
2023-10-07 14:09:07
46
raysizzler
Rhuese :
so no one's talking about the sound???😂
2023-10-07 15:07:18
82
stephizi
stephizi :
Student sef nor dea get this kind pot nor whine us
2023-10-06 12:04:31
40
d_stoic_trader
D_Stoic_Trader :
Gimme plantain please 😓😓😓
2023-10-07 23:35:48
2
iam_paulog
Oluwaloye👑♻️❤️ :
Abeg do video of when they are not broke,I wan see something 🤔🤔
2023-10-13 10:53:33
8
amirino7
amirino7 :
Shrimp for beans wen we broke for school?
2023-10-21 10:59:15
0
lreal_cindiesbedding_ent
@_Cindie'sBedding Enterprise :
broke dey chop shrimps abi na prawns😂😂😂
2023-10-08 03:54:13
0
ugochukwuangelo1
Angelo🖤 :
omo!! the beans come be like pap weh them add red oil 😏
2023-10-07 19:37:43
0
nhgliwiz
LIWIZ🚑 :
E be like okra soup 😂
2023-10-07 19:15:36
5
tygar8
Teh-ddi :
How far where you see money buy shrimps and where you get am for your school Abeg???
2023-10-12 01:34:40
0
tyra_420
Only🌟1🌊TYRA💫 :
Na una dey cause our parent no dey believe say we no dey get money for school😭😂😂
2023-10-13 00:37:31
1
tony6r
!-! I M🧌 :
When Dey are broke? Abi when Dey collect money from their papa😁😂😂
2023-10-10 20:46:02
1
blossom_rl9
blossom_rl9 :
The background sound 😂😂😂
2023-10-08 11:25:51
1
c.karll
I’m just 16🍼 :
Which students are you talking about? not us please 🙏🏾she don craze😂😂😂
2023-10-08 09:08:48
1
user7766813869796
Angel :
how this one come take dey possible na where students wan see money take buy beans sef 🤣 no do make our Destiny helpers think another thing oo
2023-12-10 22:24:29
1
lolade541
Lolade❤️‍🩹🤩 :
Una go just Dey lie on students wey be say na atagigun we Dey use ☹️
2023-10-23 00:49:27
1
foodieshub_fh
YOUR CAR DEALS🚗 :
😂😂😂I go price that pot for market the woman insult me😂😂😂
2023-10-08 00:52:12
2
nat.ty40
Nat Ty :
i swr we can't even buy chicken as ingredients 😂
2024-01-01 12:36:56
1
favvy0810
Favvy :
Na rich man beans u Dey cook no be student own 😂😂
2023-10-10 20:03:27
1
queenjenie001
Enijane🔥 :
Even the ones way no broke no dey add 🍤😂😂. We cook beans without oil sef😂
2023-10-10 20:45:41
1
collinsace1
KINGACE👑 :
😳🤔🧐
2023-10-16 20:56:12
1
peace_zoe11
peace_Zoe11 :
The voice over tho 😂
2023-10-13 11:31:09
1
To see more videos from user @thefoodnetworknig_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About