@official_gehgeh_:

Geh Geh
Geh Geh
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 02 November 2023 05:26:08 GMT
212634
13557
1552
194

Music

Download

Comments

mathiasisaboy0
MATHIAS🦍🦂 :
so geh geh don dey take something too
2025-11-27 16:30:52
90
big__dy_
Dy:) :
After wizkid, burna boy then Rema, the rest na upcoming
2023-11-02 08:14:20
114
_lilchrch
CHRCH✟ :
Wetin this one dey talk 😂
2025-11-28 01:21:40
18
smallboss27
ᏕᎷᏗᏝᏝᏰᎧᏕᏕ🎭 :
How I take reach here 😂
2025-08-21 19:14:58
11
stevo_bm
StevoBM❤️🔐 :
baba no forget say Rema still dey under record label, so all that money no dey enter him pocket oooo.
2023-11-02 12:59:03
54
wizkidfcvv
ØLÜWÃ B T Ç ØF Ü S Ã 🇺🇸🇺🇸 :
thank God say i don unfollow you back
2026-01-24 23:36:09
6
wise_mann
FASHION 🪡🧵 :
Abeg how can I stop sporty bet 😫😫
2023-11-02 05:34:27
40
heis.stepho
Heis STEPHO 👼 :
the correct list (1)burna boy (2)Asake (3)Rema
2025-08-22 00:00:49
38
tjdbabyboy01
tjdbabyboy01 :
So Burna boy weren't doing music when Big Wiz was popping right? why didn't he blow like Wiz those days? Wiz at Rema's age still was doing great...
2023-11-02 09:27:52
5
ola_pounds12
OLA🗯🥶🤲 :
OGA shut up when rema start😂😂
2023-11-02 06:57:00
30
only_corneliux
CorneliuX :
I don dey tell WizKid fans these thing since they no dey gree hear WizKid na old glory asake even pass am bcos asake dey drop on a steady
2023-11-02 05:52:19
9
abbeybabskid0
Abbey_ Oloro✌🏿 :
have u forgotten that Davido is the biggest artiste and the most follow artiste in Africa
2023-11-02 07:11:32
22
mart_skits
martins :
BIA GEGE I NO GREE FOR THIS ONE
2025-08-22 13:18:09
5
henryalfred26
THE GUY :
normally I be like say u no complete 9 months for belle
2023-11-02 07:44:08
26
abimbola31200
Abimbola31200 :
Wizkid "Made In Lagos" has charted on the Billboard World Album, from 2020, 2021, 2022, 2023 😂 The first African album to achieve the feat
2023-11-02 06:55:02
35
chiobaobiorah
Vincent :
This one no b land matters oooo
2023-11-02 06:32:48
25
onlyonerighteous
onlyonerighteous :
rema no fit last the way wizkid don last for the music industry na fact
2023-11-06 13:37:14
23
big_silver_g11
꧁𝓢𝓲𝓵𝓿𝓮𝓻꧂ :
Dis one na Ai Geh Geh😂
2025-11-28 08:40:38
6
chrisdove25
DOVE EMPIRE 🕊️ :
wizkid na worldwide ooo, wizkid pass all this people abeg, just lock up before we enter big time
2023-11-02 05:47:43
16
rp.agyapong
𝕊𝕥𝕒𝕔𝕜𝕤💰 :
When did Rema come
2026-01-09 14:43:03
6
f.e.r.d.i.n.a.n.d_
Ferdinand :
you're correct bro💯 but don't forget that one day you too will be old glory because it's hard to blow and remain constant in music industry.
2023-11-02 12:56:04
6
jagdjduvsfs
jagdjduvsfs :
Davido is the first Nigerian singer to be featured in a FIFA World Cup single. This was just last year 😭😂
2023-11-02 07:41:54
11
beauty_roland
Beauty Roland :
Rema 4 life guy
2026-07-30 19:34:22
1
ishiusboy.blvck
𝐈𝐒𝐇𝐈𝐔𝐒𝐁𝐎𝐘ᵃᵘʳᵃ𝖐𝖎𝖓𝖌 :
so na geh geh dey hold the list?😂
2026-01-20 14:53:12
3
asakelife03
MR M$NEY :
asake big pass rema
2026-01-30 23:49:45
1
To see more videos from user @official_gehgeh_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About