Why can’t day come back together and be friends like the beginning
2025-09-10 17:42:55
5
Pato$ :
Make we no lie Burna boy na new bird 😂
2023-11-12 21:51:21
591
OLUWASEGUN ♎️ ❤️🩹 :
Davido nah parrot them use tak do am 😩
2025-04-20 08:15:38
226
Lupe Young :
I just realized something with this two... one they feel too Big of himself why the other one they free to the Bone...from day one David saw Wizkid as a rival.. facts and wizz saw David as a fan..
2025-04-30 10:50:06
29
ŁØVÉÐÁÝ ÐMŴ💸🦅💪💘🇧🇪 :
Wizkid na green snake under the green grass 😩
2024-04-30 12:46:50
341
Pain.Hubs :
Even wizkid say he na big fans of Davido 😹😹😹
2025-04-20 08:41:34
48
SlimBlaq$ :
welcome to a country where poor man dey hate billionaire wey no know am 😂😂😂
2025-09-10 01:24:55
0
Dâvvÿ :
Davido dey fun to dey with than wizkid
2024-09-23 22:34:27
652
Marphy 💞💞👍👍〽️ :
watin con cause their fight just born
2024-11-23 21:04:26
3
omoradeyo3 :
Even wizkid was once a Davido fan 😂😂
2024-05-01 15:01:52
7
Fave❤️ :
even wizkid say him dey fan Davido,so wizkid Fc make una FEM
2023-11-09 12:17:30
136
🏝️ :
Who heard that from wizkid, I’m a big fan of davido but he doesn’t know that 😂😂
2023-11-08 22:04:29
436
Benny_bor02 :
Right from day one wizkid nor Dey like stress 🥰
2024-05-06 09:49:17
9
BigBoobsLady ♊️ :
Omo Davido worwor then ooo 😂😂
2024-03-21 08:06:04
63
BOY TONY🥷🖤 :
Wizkid has been a fan right from time 🥲…
2024-02-24 23:15:05
29
FX Giant :
it's been long Davido talks so much
2023-11-12 06:32:22
84
The Big Don P🇺🇸🇺🇸 :
Who else shock after hearing shank magic omo that guy don tay oh🥺
2024-06-29 06:33:35
37
SAVAGECODM :
Davido no get sense from the beginning 😹
2024-07-02 22:16:16
14
AFROGENIUS 😎 :
from small nai wizkid dey always calm....davido too dey do....FC FOR LIFE
2023-11-08 22:25:46
701
Aleshiloye khalif :
David was obsessed with wizkid from day one 100 percent
2024-03-25 20:20:52
10
theunusualdavid :
30bg come strong pass the other fanbase 😂
2023-11-08 16:08:39
172
M.D-MARSHAL :
Fans Ona no go gree make this happen .. na ha+red ona they bring for this billionaire
2025-09-11 13:55:21
0
haske_ibrahim :
Dz Davido de talk too much Sha
2023-11-12 21:21:16
16
🇺🇸 USA DADDY :
E pain me say wizkid and davido no Dey again 😔
2025-08-17 13:54:46
2
To see more videos from user @daivdoo, please go to the Tikwm
homepage.