@nicolasnnana: Na cruise o😂😂 #oceaneyes #oceaneyesbillieeilish #oceaneyeschallenge #nicolasnnana

️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 04 December 2023 09:30:15 GMT
458707
32079
835
761

Music

Download

Comments

choplife.23
23 ☠️ :
please give the girl something even if na charcoal 🙏
2023-12-07 20:57:30
623
crownkunley
FARUQ🪐 :
Even if na Alubosa make una give am😂😂
2023-12-07 00:20:58
773
claire_beauty2
QUEEN OF SKINCARE ☘️🧖‍♀️ᥫ᭡ :
Even if na toothpick give am pls 😂
2023-12-07 11:42:00
178
our_planets_
Our Planet 🌍🚀👩‍🚀 :
See as she Dey trace the Suya😂💔💔
2023-12-06 22:24:29
198
liu_pinky52
Liu pinky 🌸🖤 :
Abeg even if nah onions make una give her taste 😂😂😂
2023-12-07 15:56:32
119
amadedonmoshe226
Moshe :
She no one hear say one mix, see as she focus
2023-12-06 21:40:50
79
iishow255
丂ひ尺乇 乃口工🍁💚 :
Moots 😭 Miriam Dey here 😭💕
2024-01-03 17:42:19
0
k.v0286
K V :
I cried and laughed. Pls she really need it 🙏😭. I will pay pls 😭🙏 I Dey Benin too Abeg I go buy for her 🙏
2023-12-10 21:54:34
6
gspwrnice
𝔈𝔫𝔬𝔤𝔦𝔢_𝔬𝔣_𝔠𝔶𝔯𝔲𝔰 :
how una take get this effect?
2023-12-08 21:06:29
2
stellamarisosuafor
Maris :
I go buy for her she needs it I dey lagos
2023-12-27 19:45:47
2
stac_ey06
Stacey :
na my ex brother pikin be that na so she dey do go dey Waka everywhere dey find wetin she go chop, dem no dey too give her food for house 😩
2023-12-07 20:24:52
15
ringlightsellerinlagos1
ringlightsellerinlagos1 :
And na 50 naira own she wan buy o😂
2023-12-07 17:31:19
25
_bolarin_
_bolarin_ :
Stay focus💔😂calculate
2023-12-06 23:38:10
12
donaranking
BÍĞ🌹DÖÑÅ💻💰💲 :
Aswear if I no see data come on this app, I will sell my kidney to buy data 😂😂
2023-12-08 06:22:33
5
smallpepper259
Small-pepper🦋❤️😌 :
So I nor fit send mi small sister mssg again abi😡😹😭😹😹it’s not fair oo
2023-12-07 10:26:38
25
chloebaptiste20
•ᴄʜʟᴏᴇ́• :
name of the filter plss😭🤣
2023-12-07 09:00:25
6
big_chom0
Big_chom 💸 :
Belike na ekenwa be this. Igbiyoko to be precise 😅 correct or nah?
2023-12-07 16:54:49
5
helenedembele
H🤎🤎 :
Celui avec le cure_dents 😭😭
2023-12-06 23:03:26
39
benibe.82
***𝐁_£_𝐍_𝐘_𝐓_𝐎 ♫➪♬ 🥁🎧 :
She understands nothing😂😂😂😂
2023-12-08 18:28:08
2
noblefx60
Mr Noble 💙 :
What country is this
2024-01-22 16:48:18
0
bigbos311
Big boss :
😂😂 I tire this matter
2023-12-07 15:04:19
4
crown_1972
Adé vibez 🎵 🎼 🎙 :
Give my sister suya abeg 😂
2023-12-30 16:44:29
2
conradssuubi
conrad ssuubi :
But how do you use this filter ?
2023-12-07 23:37:21
1
bigdoggs5
🦴 :
Nowadays camera plenty pass eyes 😂
2023-12-06 22:03:46
4
akinrinadeobadask
🅾️🅱️🅰️D🅰️SKI. LEGEND🅰️RY :
That man way de say what country is this never reach here ??
2024-01-24 12:12:07
2
To see more videos from user @nicolasnnana, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About