@pulsenigeria247: Wizkid and Davido vibing st the club #pulsenigeria #PulseCelebs #wizkid #davido #tiktoknigeria

Pulse Nigeria
Pulse Nigeria
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 16 December 2023 23:15:47 GMT
240623
27344
851
258

Music

Download

Comments

muhsaza
saza :
Who notice say davido just want shake Wizkid but wizzzooo no give am face 🤣🤣🤣
2023-12-16 23:22:12
194
nazkid_9
NAZKID🇨🇦🇺🇸 :
No body is even talking about zlatan 😂😂
2023-12-16 23:28:07
230
borntowin51
B O B B Y 💫 :
I be Davido fans, but Davido try Dey calm down abeg ❤️😂
2023-12-17 00:33:03
78
litvybez1
Litvybez :
Wizkid no fit chop this night joy wan wound am 😭
2023-12-16 23:34:08
104
officalsochima
sochima ezeugwu :
Omo wizkid don meet ‘‘em idol his so happy 🥰
2023-12-16 23:23:51
123
henrykay56
Henrykay :
Rich men dey club dey spend, plp wey dey owe palmpay dey comment 😂😅lyf no balance
2023-12-17 00:25:41
123
mj.ace0
𝕋𝕠𝕡 𝕒𝕔𝕖♠️ :
Wizkid suppose frame this day 👑❤️he meet his idolo
2023-12-16 23:46:50
64
asaeeeeeed
Idris A Saeed :
Why zlatan come resemble bouncer 😂
2023-12-17 03:04:04
10
warmzywhite12
Warmzy white :
Davido go frame this thing
2023-12-17 00:59:15
27
vincentchuks25
vince :
wizkid and davido no be meet for anything if na money wizkid get pass davido
2023-12-17 02:41:43
23
davostilo
DDBLEZIN🎭⚜️ :
Wetin do davido hair for back e don pa niii (bald)… abi shey na my eyes dey pain me ?
2023-12-17 00:19:55
7
fezzy74
fezzy74 :
See as wizkid they sing song pass who sing am 😂💔
2023-12-17 01:29:01
55
officaltimababy
OfficaltimaGucci🌺🌺 :
Davido please be careful with him that Wizkid nor get stamina at all 😂😂😂😂😂
2023-12-17 00:21:30
11
mumcy_zayaan
mumcy_zayaan :
Davido been dey try to oppress wizzy see as he dey show him his ice 🧊 😂🥰
2023-12-17 07:57:57
3
yallmeetmide6
MIDE🌸🌹🥰 :
First to cement 😌
2023-12-16 23:17:30
2
bellaclassiccollection
Bella🥰 :
Wait no be me wear blue for dere so
2023-12-16 23:27:43
0
femisire_xx
Tolu🦋 :
Wizkid sef dey chop Davido song😂
2023-12-16 23:47:15
19
the_son_of_grace_1
𝐁𝐈𝐆 𝐒𝐎𝐍𝐎𝐅𝐆𝐑𝐀𝐂𝐄✅ :
Nobody is talking about the bottle wizkid hold for hand 🤚 what if Dey bottle fall out from his hand
2023-12-17 07:37:04
0
praisefunds_
Praise 👻 :
Zlantan fans gather here 🤭
2023-12-16 23:26:04
36
dnsgotthajuice
DNS ENTERTAINMENT :
celeb pass celeb who noticed zlatan😳😳😂😂😂
2023-12-17 02:49:44
2
ifebaby86
~IFEOLUWA🌸🫧💗~ :
Everybody for dis comment section don get touch finish 😂😂😂😂but all I know wizkid is happy to see davido 😂😊
2023-12-17 03:34:31
28
fyth_0
PEARL🖤🩹 :
not their both fans still cursing each other on the comment section 😅😂😂
2023-12-17 00:14:35
5
young.billionaire919
YOUNG BILLIONAIRE :
Who notice say davido just want shake Wizkid but wizzzooo no give am face 🤣🤣🤣
2023-12-17 06:34:43
2
To see more videos from user @pulsenigeria247, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About