@verydarkman_tiktok: Just a friendly warning before I start the gist of yesterday 🤷 #verydarkman #vdm

VDM
VDM
Open In TikTok:
Region: GB
Thursday 11 January 2024 09:35:28 GMT
1515413
105953
3432
580

Music

Download

Comments

nazzybest29
nazzybest29 :
Na only people weh no like truth the hate this guy you are my gee forever ❤️
2024-01-11 12:55:59
620
candypat5
Candy :
Vdm you no dey dark again oo abi you don dey use Jenny's glow😂
2024-03-23 11:47:02
381
modila02
modila02 :
you will serve this country one day as a president trust me 🥰🥰
2024-01-11 09:57:19
192
adeyvera
Adebayo :
how many of u notice this verydarkman isn't dark again🤣😂😂, abi baba don dey use skincare ni 🤣🤣🤣
2024-01-29 09:17:42
665
shallibenson2
😔 sad mind 😞💔 :
abeg watin be South African emergency number
2024-08-23 09:27:26
187
sugargirl244
sugargirl244 :
Oga go look for work , live talk abeg 😏😂😂
2024-03-25 00:24:43
24
johnsonniffy
Ninaposh :
Tha laugh dey vex me 😏😡
2024-03-23 11:52:34
163
user81859295425452
Oluwa Seun :
E go pain me if I'm not Nigerian 🇳🇬🇳🇬🇳🇬
2024-08-23 10:33:47
105
verydarkmann_tiktok
VDM :
THEM SLAP EYE WITNESS FOR EYE I NO FIT TALK WETIN MY EYE SEE😂💔😅😅😂
2024-01-11 09:39:54
425
harunadgeneral
Haruna D General :
oga go mmmarry u don dey hold
2024-03-24 11:42:09
10
abees_pasteries
Adebare Muinat :
which one is very dark man gbola video again 😂😂😂
2024-03-26 00:09:31
88
frank_lin42
Franklin :
Verydarkman for president 💯✅
2024-01-11 09:52:49
340
nenyeofgoodlife_
nenyeofgoodlife :
Nah to order ashawo remain 😂😂😂
2024-08-24 08:23:44
60
chapter_lee
Wilson :
Them think say na who first call police dey win case 💀💀
2024-01-11 09:43:20
487
ranking4107
Ranking :
Team VDM for life ❤️❤️
2024-01-11 09:56:27
401
jamilah_mee_mee
Jamilah Mee mee💕💞 :
I was disappointed with some youth comments😏But for sure as you stand for truth God is with you
2024-01-11 10:10:20
242
loppex3
Loppex :
I don see your gbola video today 😂😂😂😂😂
2024-03-24 09:38:57
11
babybianca77
Blessing :
Oga u better be careful with your LIFE
2024-01-14 13:10:48
27
minnts_
Caramel_tee❤️ :
VDM don Dey enter my eyes
2024-08-23 09:29:29
8
chijioke_ruby
❤️Hubby painkiller❤️ :
this guy is becoming so proud abeg shift😏😏
2024-07-16 11:28:51
1
benedictabillmabe
Champagne 🥂 :
if Dem like make Dem kpai u we still love u
2024-01-11 10:51:06
72
sacaramento_
DADDY BLACK :
welcome back vdm no be who first call police the win case
2024-03-23 12:51:58
54
bhadmasicka
I’m Bhad :
What country is this??...
2024-01-25 02:10:44
14
__noseyinovibe____
NSNV :
This is an old video abeg
2024-03-23 10:51:22
36
kittijay6
kittijay6 :
Who be this one
2024-01-26 00:19:35
19
To see more videos from user @verydarkman_tiktok, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About