I just dey remember my babe wey dey law school now
2024-01-13 19:48:25
935
D-P🆎s :
ajeh 😂 she don forget 65 million for marriage 😂
2024-01-13 09:11:10
483
aaron :
Any wizkid fans here ❤️❤️🦅🦅🫶
2024-01-30 03:39:11
329
OWUZO :
It better be prank ooo😂😂😂😂
2024-01-13 11:52:14
259
Mystique Dame :
She too funny 😂😂😂 this una marriage pass blood covenant
2024-02-13 17:06:24
117
『ᴋᴇʟᴠɪɴ』 :
thank God she quick realize herself 🙏
2024-01-29 10:46:37
234
فوزان❄️ :
Ready to refund 😇😂😂
2024-01-29 18:56:33
5
OᗰᗩᑎᑭᗩᑎIᑎ ᖇᗰ🚀🤍 :
What country is this ?
2024-01-26 10:58:49
9
⚓Rapino ☠️🔥💯 :
Since I entered TikTok nobody don like my comment or follow me 😂😂💕💕💕
2024-03-28 06:33:05
77
🎙️ JAYCLICKS CREATION 📡 :
You wey dey read comments that hold phone with one hand I greet you oo 🙄🙄
2024-02-08 07:37:52
75
JayLejend :
the gal no want die ooo, she said is a prank😂😂😂😂😂😂😂
2024-01-26 17:51:56
66
Putins_cousin :
Anything you do please dont spend heavy money on your wedding 🙏 abeg
2024-01-25 12:19:29
29
king :
bride price refund over 68 Million ooo🤣😂🤣
2024-02-12 06:19:21
6
Pheenat🦋❤️ :
It’s a prank 😂😂
2024-01-26 17:22:38
5
Ravi o :
are you sure?@
2024-01-26 12:06:16
9
official GodsfavourSharon :
madam that's an expensive prank oooo🤣😂😂😂no try am again
2024-01-26 08:34:38
24
_Jessima_ :
Divorce keh😂😂😂❤️
2024-01-13 09:10:29
11
KingBuilt Construction👷🏿♂️ :
One time my parent had a misunderstanding and my mom threatened to leave
my Dad just said if you gimme the money I spent on our wedding you can go 😂
2024-02-04 10:31:30
24
𝘔𝘳 𝘊𝘑🧃 :
98 m and u one file divorce,iyala anybody refund must Dey
2024-01-13 10:59:26
465
James sophia :
can you see we both laugh together 😂😂😂
2024-02-01 06:24:00
6
OLOWORI-AJOKE❤️😍❤️ :
please what date is it
2024-02-03 10:41:50
6
💕Chioma💖 :
But wait ohh why them de buy two cars for igwe wetin concern igwe with the marriage, na igwe the man de marry?😂😂😂😂😂 the list no too make sense ohh that's why some of us are still single 😂😂
2024-11-20 11:36:25
6
Lifestyle💰✈️ :
Make she dey play 😂
2024-02-07 11:23:42
11
NK BABY :
no be juju be that 😂😂😂 that laugh signifiy dey play dey never born your village people well to divorce me
2024-01-14 09:47:17
25
To see more videos from user @agkaay, please go to the Tikwm
homepage.