@aramideskitchen: Which one are you? Normal or oversabi?🤣🤣 You see those oversabi, they will even add milo and turn garri into a full course meal😭😭. #aramideskitchen #garrirecipe #Foodie #whichoneareyou #fypviral #viralvideo #foodporn #tiktokviral #foryourpage #fypviralシ

@aramideskitchen
@aramideskitchen
Open In TikTok:
Region: US
Saturday 27 January 2024 15:55:43 GMT
1398036
64907
1569
380

Music

Download

Comments

mtkhay01
One :
That garri water wey you first troway Gan Gan na the juice 😅
2024-01-27 19:19:42
1466
thesniper_.0
THE UNKNOWN-SNIPER🪖_.0🐍 :
Now what are you going to do with the ice after drinking the garri and y they fes throw the water
2024-01-27 23:25:40
1
eu_snipes30
Dr Snipes :
I dey abnormal bcos I no dey comot the first water😂
2024-01-27 16:35:09
1650
mamaa_kay3
Grace :
I like mine with salt only
2024-01-27 23:14:34
251
jakea_22
JAKEA :
Everything was going on well till I saw the chicken 😂😂😂😂
2024-01-27 22:21:37
145
mumcykiana
MumcyKiana :
Lol 😂 my own no dey here I dey drink my garri with my hand I no dey put sugar 😂
2024-01-27 18:19:51
12
realisticellis
👻 :
Forget all this ones If hunger dribble you, you go just soak the garri with the sand 😂
2024-02-24 09:56:16
9
sammyehizzy
sammy ehizzyl :
my own category no dey here bcoz i no dey seive my own garri i no dey use sugar i no dey use salt i no dey use groundnuts 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-02-24 14:15:14
67
gabrieljoshua92
Gabriel :
normal people we no dey throw way gari water ☺️🤣😂
2024-01-28 14:43:58
24
jordandaniel308
Jordan Daniel :
my own no dey i dey pour garri for mouth chew am and then drink water on top😂
2024-02-16 14:24:53
49
quincookie
quincookie :
Oversabi without the ice 🧊 😌
2024-01-27 16:01:02
19
tianapesa
tianapesa :
Shey na only me Dey drink garri half way before I go put milk nd sugar🥺 and I must chop d groundnut after I drink garri finish😭😭😭
2024-01-27 21:39:02
10
fairy_beauty.ng
fairy_beauty.ng :
Dey rinse garri, belike you no hungry 😂😂😂😂
2024-01-28 00:47:08
212
simplypoet
SimplyPoet :
that first one no normal o. sas my mind cut as you troway that VITAMINOUS H2O for sink hole😩
2024-02-25 16:31:36
14
demilade2536
Demilade😊 :
Pov:poor people typing …Over sabi too much 🤣🤣💔
2024-02-14 20:46:31
7
jossyluxehairstudio
jossyluxehairstudio :
Drinking garri watching dis 😂😂
2024-02-25 13:56:14
7
lbrahajara09
HIS ♎🥰 :
oversqbi geng without the frying and excess water
2024-02-25 19:20:31
8
lemmybaby
lemmybaby :
over sabi without the chicken cos i no get money
2024-02-24 22:43:14
7
ayotaye765
Daughter of Zion :
Na enjoyment not oversabi
2024-01-27 18:29:21
8
sugarmummiesus
Gorell :
oversabi
2024-01-27 23:36:54
1
prettytomi4
Pretty🤩Tomi🌹 :
Oversabi abeg😂
2024-01-28 14:50:25
1
_heeshah
Lumi🧚💋 :
Oversabi abeg 😂
2024-01-28 18:43:07
1
ruqqie_gold
JUNE 09❤️ :
Oversabi
2024-01-28 12:23:54
1
k.c443
blessing 002 :
😂😂over Sabi
2024-01-28 08:50:47
1
olamie554
Oladimeji ☑️ :
over sabi
2024-01-28 19:28:13
1
To see more videos from user @aramideskitchen, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About