I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus Papa dey village, I dey hustle for Lagos I know what l am looking for, I gats dey focus
As e come dey be, l don dey lose my focus 🙏
2025-03-04 15:14:15
166
Cee Cee music :
Drop or keep am in your files for better days
2024-02-24 21:12:27
97
AYO….🧙🏻💚 :
God go run am inshallah🙏🏻🥺
2025-03-03 21:00:03
85
Ekukuego :
I go soon run ✌💯
2025-10-27 00:22:53
13
davispencer244 :
No be Ojo university be this?😂😂🔥
2024-02-25 02:18:55
182
D〽️ :
Annex ways 😂
2024-02-25 16:20:50
104
. :
I know my mama she no like my lifestyle 😂😂
2024-11-14 07:25:57
23
AKANBI_08 :
aswear if u hear me de sing this song u go think nah me sing am 😂.. I don song 4 lekan hand 😂❤️❤️
2024-02-24 21:17:56
28
Hightensionwire0.2 :
Released the song my bro 😎 😂🙏🏻🙏🏻❤️❤️❤️❤️
2025-06-23 18:13:04
12
ttuutuff :
Na Annex be this
2025-02-16 14:28:53
16
×͜× :
Abeg drop this jam ejeh abeg 🙏🙏
2024-02-24 22:55:18
8
𝕺𝖑𝖚𝖜𝖆𝖓𝓲𝔰𝔥𝔬𝔩𝔞🍁✰ :
You sef they come annex boss 😹❤️
2024-02-25 07:54:29
9
Akanji Abayomi Sikiru :
💓💓💓💓💓By God grace na your time
2025-03-14 19:24:24
6
BIG OJUKWU Odumodu :
Name of the song boss
2024-02-25 07:43:50
10
Kinny👹🚀👺 :
I must use this sound and I will come and comment here again no matter how long it takes me to buy it 🙌🙌
2025-05-17 20:59:25
10
ÎSHÖLÂ :
: You wey dey read comment that hold phone with one hand I greet you oo 😂😂 will you marry me ❤️
2024-02-26 03:19:00
9
Caleb :
I’m your biggest fan oluwacoded much love for you my gee ❤️❤️
2024-02-24 21:24:35
6
𝓕𝓐𝓦𝓐𝓩✨🐅💫 :
If you know no this place for ojo u be introvert 😂😂
2024-02-25 16:10:05
3
BIG INVESTOR💼🦅 :
Better days ahead 💯
2025-06-11 23:07:45
4
IYANU 🦁❤️ :
I go come back if I don buy mine 👌
2025-10-28 16:57:19
3
Milly 🍹 :
Keep pushing bro. I love your freestyle 🥺❤️❤️
2024-06-27 21:53:14
3
Dev Malvryx :
this song and CODM boys
2025-05-01 09:21:12
2
🥷🏻🅢🅘🅧🅣🅔🅔🅝 𝕏 :
This sound is never getting old
🙏I pray I use it for my Time 🙏😇 Lexus Rx 350
2025-05-28 22:13:42
3
AYO💚🥷 :
I still Dey feel this song up till now 🥺🙏
2024-10-07 11:51:18
4
To see more videos from user @oluwacoded__, please go to the Tikwm
homepage.