@dahslimgurl2: 😂😂my lord was not lording oo😂😂💔#carer #fyp #school

Tracy/editor
Tracy/editor
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 28 February 2024 21:36:09 GMT
661867
87332
3385
607

Music

Download

Comments

babytianah15
Baked_By_Rhee🧁🎂🍩 :
My lord wey never chop 😂😂😂😂😂
2024-02-29 03:45:25
5751
odogwuojenanmuo1
ODOGWU OJENANMUO 👹👺 :
My lord say na force una force become my lord say she wan be Odogwu wife
2024-02-29 08:58:41
3225
bolaji_678
BOL :
my lord miss her period😂😂😂
2024-02-29 05:38:35
1486
offiicial_nonso
Chukwunonso :
Her crush dey dance with another girl 💀😂
2024-02-29 16:34:20
865
xulfy8
👑 𝓕𝓪𝓫𝓾𝓵𝓾𝔁 👑 :
Bribe her with caprisun make she understand ur case well 😂😂😂
2024-02-29 04:28:34
1456
mynah_2
👑💎❤ :
she doesn't take petty cases💅
2024-02-28 23:23:19
640
leokkingg
🦁LeoKing🦁 :
my lord wey dey find biscuit and Happy hour, your case is dismissed plz
2024-02-29 15:56:36
341
lattie_abdul
Mrs Moh :
keep quiet, she's thinking critically 🤣🤣
2024-02-29 06:56:37
392
worldlyminister
Worldlyminister :
You meet lawyer with empty handed e be like say u wan end behind the bar
2024-02-29 06:16:57
407
danielgreat_ceo
Danielgreat🕊 :
this country don tire my Lord..... 😂
2024-02-29 11:04:14
288
jecholiah5
JECHOLIAH :
as u are liking my comment am following u
2024-02-29 11:05:42
731
andersonmak122
Mr Anderson :
my lord dey vex say indomie don expensive
2024-02-29 05:48:01
346
oyin_026
oyinlolaosimade :
I'm a lawyer, I love to see baby colleagues😃
2024-02-29 10:13:35
269
dami_i_i
damiii :
You: My lord, My lord🙌🏿 Lord: no dey shout for my head abeg, no make I curse you. hunger dey knack me 2x2😔😔
2024-02-29 08:15:03
187
isaacfelix715
Felixity001🇧🇪 :
No body is talking about her cuteness
2024-02-29 19:53:47
373
lonerxxxxx1
T P :
My lord won be Pablo BAE😂😂
2024-02-29 12:54:06
42
user5910718524816
Gift Angbangboajanbgon :
my daughter said"mummy buy my carrier wear I want to become a pilot" and today she's no more 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2024-05-27 08:53:12
5
ucwinner2024
Ankara girl 👗🫶 :
she needs rest from other case
2024-02-28 23:13:25
16
nwikyo42
Chinweike :
Abeg gv my lord caprison first make we knw hw far😂😂😂
2024-02-28 23:44:59
14
yummybae01
Y🌹U🌹M🌹M🌹Y :
My lord no just know how Ei want take defend Nigeria again o😂😂😂the economy don weak my lord😭
2024-02-29 13:23:47
8
petfurnitureandintdesign
PET FURNITURE AND INT DESIGNER :
U never settle my lord u Dey worry my lord ,,be like u won sleep for krikri 🤣
2024-02-28 23:48:46
17
brawwnsugar
it's me baby it's me 💅 :
my Lord don close work for the day.. come to the office tomorrow😂
2024-02-29 04:52:42
8
goodlif636
GIGI001 :
my lord they reason how yakubu take bring tinubu to power
2024-02-29 08:56:42
8
marshmarlow1
Marshmarlow🇳🇬 :
My lord deh observe for one side 😂😂😂
2024-02-29 04:50:33
6
To see more videos from user @dahslimgurl2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About