Nah god Dey provide the money nah why I Dey dash the money see lyrics 001 for life ❤️
2024-03-06 17:49:53
200
Ms Eddie♡ྀི :
Na Davido full my Fyp and I love it😂❤️
2024-03-27 09:44:28
126
zeddy punk :
i no do mistake oo by chosen you ooo
2024-03-08 21:45:43
44
iamdreyke_30bg :
Where buju and Burna they back then 😂😂😂
2024-03-08 22:52:12
34
Scarlet 😈🥵 ♈ :
na man wey love Davido we go give biological children 🥰 001 forever 😍❤️💕💯
2024-03-26 08:38:29
59
Leslie(Amo) 🦅 :
naija people confirm
2024-03-11 03:40:59
15
🫀 :
Naija people confirm
2024-03-07 23:39:29
6
Ade💕🙈 :
Davido’s voice 😫🤭💕💕💕💕
2024-03-07 19:01:27
41
NNB 🙂🎉 :
It's either OBO or davido...the rest na pharaoh 🤗
2024-03-19 23:47:26
41
Kcee King :
Davido lost ifeanyi get twins...Lost Grammy this yr something bigger than Grammy is Coming next 🙏
2024-05-01 09:38:20
13
Zaynabb.Ferrari :
I’m smiling like a mumu 🤭🥰 I love this man ❤️#30bg till I die!🤭
2024-05-06 10:20:25
7
DA CARDI ❤️🦅 :
😂🤣🤣Thank God for patorankings if not man nogo just fit with full time noise for this vid ebeyyyy dey shouting na for weti ehh😂🤣😂
2024-03-06 11:21:16
2
𝔽ᵘℕ𝓏𝔂 🧸🦂 :
nahhh David went on flames with this! 🔥😭
2024-03-09 17:08:19
10
Martial Imole :
adeleke money confirm
2024-04-30 14:01:48
5
Emmy bliss :
OBO... god of music 🥰🥰
2024-03-07 07:16:07
14
Federal government :
BOSS PLEASE HELP REVIVE WIZKID’S CAREER WITH A VERSE🙏🙏
2024-03-09 01:59:12
9
Susanti :
Hearing this with AirPods just made me download it again 😭🔥🔥🔥🔥
2024-04-05 08:55:34
5
FIKAYO🤍💐 :
That guy then said before he can give me this song then he must collect my number 😩😂nah so I have him o cause nah small phone I Dey use😂😂🥺anything for my idolo 😌
2024-04-07 08:11:58
2
devinefavorite3 :
song wey suppose dey first Aid box 🥰🥰
2024-04-16 15:48:15
3
ninanorth982 :
Them still write am for him noise makers?
2024-03-22 23:34:55
3
Success✨ :
David forever!!!🔥
2024-05-24 13:27:32
1
Savage 9 :
@@Savagemoni:Fc fans just listen to this DAVIDO LYRICS
me I nor dey ever get worry..
cause my God na dey provide this money..
Omo na why I dey dash this money
30BG FOREVER 😎♥️
2024-04-09 00:03:59
2
🖤⏳MONST✨R⏳🖤 :
i don watch this video reach 10 time mogbe see lion king abeg ,🔥🔥🔥💫💫💫💫💥💥💥💥🔥
2024-03-11 07:05:40
2
Franklin DC ✝️ 🎉 :
I swear me too❤️😂
2024-05-23 21:28:01
0
Lara cosmetics :
Look the brand no be china davido your lyrics too bad🥰🥰🥰
2024-03-20 22:49:23
0
To see more videos from user @kumordzie_, please go to the Tikwm
homepage.