@777.hype: Wizkid in the Ziggodome #wizkid #wizkidayo #amsterdam

777 Hype
777 Hype
Open In TikTok:
Region: NL
Thursday 21 March 2024 19:39:07 GMT
1495770
133242
1966
1029

Music

Download

Comments

lovetgbtfoy
lovely Loveth❤️ :
Omo make him no try pour me water oo
2024-03-26 00:26:24
523
deonlylove
nemerem🐆 :
If I catch that water container, I will use it to be drinking water for the rest of my life 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🏃🏿‍♀️
2024-03-26 22:18:02
785
darasim44
Darasimi Thomas 🦅✅ :
Assuming wizkid pour me that water, I will not bath again in this life
2024-03-26 06:42:15
199
simon.dalyop
Simon Dalyop :
wetin this one dey do😂
2024-03-25 23:03:32
117
biebermma3
Bieber🍒 :
I talk am say this guy no well😭🤦‍♀️
2024-03-27 13:11:01
102
ego_oyibo2000
Ego_ oyibo :
which kind music be this one 😏😏😏
2024-03-26 14:49:13
18
joanoma1
Joan🌹 :
My Davido can’t treat us this way 😂,instead he throws money or his shirt on us 🙈
2024-04-18 19:41:33
37
itsbalkis4
🦋Balkis 🦋🥰 :
Instead make he Dey spread money he Dey pour una water 😂😂😂😂Nawa oooo
2024-05-01 20:38:27
42
blisslite
꧁༒☬𝓑𝓵𝓲𝓼𝓼𝓵𝓲𝓽𝓮☬🧃💐༒꧂ :
chai🫣nah water wizkid pour you 😂001 to the world 🌎
2024-03-26 12:44:12
101
big_helen
Oluchi🦋 :
Wizkid don first mad before 😂😂
2024-04-19 11:37:01
39
dfw_roskii
Mr pay for shit :
Even Davido sef know say WIZKID na him Oga 😂
2024-03-29 07:28:55
63
majorbaby7
Cancer ♋️ Qween👸💐🌹🎀 :
Person wey don mad 😠 😂😂
2024-05-05 00:42:25
7
beautyofthe90s2
90s$hawty🏝️🩶 :
Chai una dey suffer O how many people phone spoil that day because i no say non of wizkid fc fit use water Resistance
2024-04-30 14:51:20
13
benita__chidera
🌸Dera :
Fc for life sha😂
2024-04-30 12:35:58
12
abobi_nwa7
Abobi👻💲🇧🇪🇧🇪 :
Wizkid to the world 🌎🇱🇷🇲🇾🇳🇬 all Wizkid fan gather here ❤️
2024-03-26 20:17:07
38
user18342757351871
Freddy junior :
cette eau est bénite plus que celle du Vatican
2024-06-01 20:52:10
7
debo_rah33
Debby Sgl :
Je me bats pour prendre la bouteille 😭
2024-03-27 14:16:40
22
dauphin697
dauphin697 :
Si j’étais à ce concert et que son eau me touchait on allais pas lui dire 😂😂
2024-05-03 08:47:54
5
toxicvee1085
V✨ :
my love 💕 for big wiz eh no be watin I fit type 🥺🥰♥️
2024-03-26 18:06:41
6
perfectlypolished11
Perfectly polished 💅👯‍♀️ :
Pls aside the throw back music, any new one?, cause I don't know any of his new music
2024-03-27 11:51:21
30
anelkaaza1
CHI NA EME EGO :
Wizkid dey pour una water una dey enjoy if na pour that water now una go call police join, oh God when 😂😂
2024-03-25 23:54:27
19
mhizwealth7
Wealth7 :
Fear nor Dey let WIZKID sing he new songs for show 😂😂😂abi he Dey fear say nobody go vibe 😂😂😂
2024-03-29 07:11:08
9
yinka70
yinka70 :
Wizkid no get new songs?
2024-03-28 02:18:00
34
bigsinach
Sinachi❤️ :
Even Wizkid dey shout shekpe 30bg for life 😂😂😂
2024-03-27 17:40:29
41
To see more videos from user @777.hype, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About