@queensplashcakes1: Replying to @K❤️i🌼a☀️r🥰a i no dey prove any wrong oooo 😂😂😂😂😂😂😂#Queensplashcakes #fyp #makemefamous #fyppppppppppppppppppppppp #viral ❤️❤️❤️

QUEENSPLASHCAKES
QUEENSPLASHCAKES
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 23 March 2024 06:44:13 GMT
398020
43997
1263
59

Music

Download

Comments

threadbymaris
Thread 🧵 by Maris :
She got so many things to say but nah English Dey hold her 😂😂
2024-03-23 08:54:31
232
emperss01
EMPRESS FASHION ✂️ :
i want to travel out 🥰😭
2025-07-06 10:52:29
3
okwachristabely2
okwachristabely :
She nor sabi speak English but she get achievement pass you😂😅
2024-04-07 18:21:21
102
kathydivas3
Kathydivas08 :
Hahaha queen u nor get problem at all I love you so much 😂😂😂
2024-03-24 23:56:45
1
hopeskincarecollections
Sweetest ❤️ :
English dey give money 😂😂
2024-03-23 07:00:49
69
excel00151
Excel001 :
English dey carriy person go Dubai nii 😒😒
2024-03-23 08:55:59
6
cherry91208
cherry 🌸🍒 :
English na Ur mate 🤣 you people should allow splash to speak her thing ooo 🤣
2024-03-25 03:02:32
4
xenismall01
Xenichukwu💐💨 :
Ask dem oo😂❤️English dey carry person go heaven😂😂
2024-03-23 07:39:34
41
love.emma7
Blexin- ♥️🦅 :
Naira Marley di na nwanyi
2025-07-08 12:47:00
2
ogehedward0
Ms. Winnie🎀 :
I was already angry thinking she will reply in English but thank God momma always deliver Who English epp
2024-03-24 08:59:01
14
nmcconfectioneries
NMC CONFECTIONERIES :
oyibo biara abia,,😂😂😂😂😂 Nnem speak the one you know joor😂😂😂
2024-03-24 00:04:37
3
l.0.s.t_b.0.i
W!S£ K!NĞ 🧌 :
Even your English Dey gives me joy live them continue with the English l like am
2025-08-09 02:09:28
1
mirabraids0
HAIR STYLIST IN AWKA 🦋 :
How much English don add to ur account
2024-05-25 21:35:27
0
filavendorinkaduna
FILA VENDOR IN KADUNA 🧢 :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣this girl sabi English abeg
2024-03-23 06:52:35
2
endless.love42
Endless Love☑️ :
E no dey for ur mouth be say ...E no dey 😂😂😂...I too love you momma ❣️💖
2024-03-23 07:06:34
5
cherishbox.ng
cherishbox.ng :
Expression don pass words 😂😂😂 eheeeen eheeen 😂😂😂
2024-03-23 06:55:00
10
bhigflow09
bhigflow09 :
don't mind them
2024-06-20 23:28:29
0
nenewilson795
Nene Wilson💜♉️ :
lol... I like you nne 😂😂😂😂
2024-04-03 20:05:47
1
thatgirlriri119
Diana XoXo🌹 :
You don even disappoint me again I think you will use English finish them 😂💔
2024-03-23 12:45:45
2
zizi_4short
ᥫ᭡.ִֶָZiora🥹💕🧃ʚଓ.𓂃 ִֶָ :
we know say u Sabi speak English buh anyway e no mata cox we lyk this one wey u dey speak😂
2024-03-23 09:05:00
1
beauty.queen9319
OLUCHUKWU🌸💞 :
English no dey for ur mouth b say e no dey....... English dey carry person go heaven 🤣🤣🤣
2024-03-23 08:25:52
1
mela_black3
PAMELA 🦋💐 :
😂😂😂u are making this funny
2024-03-23 06:55:32
1
yllmeetdebbie
yllmeetdebbie :
I love u,u matter wat❣️
2024-05-01 22:17:31
1
maryjane5793
maryjane5793 :
😹😹😹😹😹😹😹 Omoh I like ur way
2024-04-23 07:12:12
1
cyras.ng
Cyras HairCare in Awka :
Abeg o. no mind them 🤣🤣🤣
2024-05-04 08:04:00
0
To see more videos from user @queensplashcakes1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About