@afromusiclyrics1: Bend Down Pause (lyrics) - Runtown ft Wizkid 🎵🎵 #foryou #runtown #wizkid #bendownpause #lyrics #musicvideo #newmusic #musiclyrics #nigeriantiktok #lyricsvideo #naijalyrics #afromusiclyrics1 #trending #bravinlyrics #tiktok #nigeriantiktok #fyp #explore #fypシ゚viral #followers #goviral #viral
Afro Music Lyrics1
Region: NG
Saturday 23 March 2024 17:40:21 GMT
Music
Download
Comments
empress fave :
I mistakenly play wizkid song for church today pastor say leave am na wizkid
2024-03-26 08:57:58
929
Jesusgirlfriend9 :
Plenty money but i no fat❤️
2024-04-10 01:57:14
467
Ofixial justice043 :
Dat time weh Wizkid sing better music
2024-03-25 18:59:35
160
fisayomi_2 :
Wetin I wan do like this: me na wiz fc ❤️❤️my guy na 30bg, he nvr drop money for food since yesterday 🥺🥺🥺😂😂😂
2024-04-30 09:12:52
43
Savage_luxuryaccessories :
Davido self Dey pray to be like Wizkid ☺️❤️
2024-04-30 15:29:20
109
MANDY ESE :
U be number 1 u no dey carry last i swear 🎊🎉💃💃💃💃
2024-03-24 10:48:49
213
Happy gal 💦💧 :
Wizkid Dey sing abeg 😫😫🥰🥰
2024-04-30 14:44:14
40
Seidat🧕 :
wait ooo nah this song u wan compare with am unavailable they no dey see me
2024-04-30 19:13:18
7
Eunicethegeneral :
not me winyying my waist on the bed while listeining to this song😂😂
2024-04-15 23:32:20
72
Basilica :
plenty Money but I no fat🔥🔥🔥😫
2024-03-25 07:00:49
58
Destiny Beauty palace 🤴👸 :
plenty money but I no fat, this part make me love him so much we WizKid FAM we no dey fat
2024-04-15 16:48:48
39
Angel✨🦋🥂 :
En shout for stage so??😂…🦅❤️🤟🏽
2024-05-01 06:47:38
11
mohamed Jalloh :
my guy 🥰🥰
2025-02-01 13:46:21
3
✨Kizz Jerryboy🦅🇺🇸🇬🇭 :
Wizkid FC should gather here❤️👌
....plenty money but i no fat😆
2024-03-30 08:42:11
100
ASK_OF_UNLIMITED_FUNDS :
Slime boys with plenty let's gather here
all love ❤️💗
2024-03-29 12:30:09
48
Lynnetfanta :
The way am enjoying with my wrong lyrics 😂😂😂😂😂 olemwa Katonda wange
2025-02-20 07:10:12
1
marvisokpako :
Popsy for now and forever 🥰🥰🥰
2024-04-30 08:59:56
2
Na mama :
No need for DNA test once the baby love wizkid na me get am.😂
2024-03-26 19:50:30
27
Rubyann💮hairs :
Plenty money but I no fat 🥺😂💯
2024-04-01 11:43:56
11
5⭐️ :
Wizkid don feature everybody of him prime
2024-04-30 10:27:36
20
Blessing ✨ :
Today tomorrow wizkid for life
2024-03-24 17:00:26
24
Fareedatou🦋🖤 :
I be number one I no dey carry last 😂😭
2024-03-25 20:38:36
8
Queen zaza 👑💚🦅 :
even davido na WIZKID fan but pride no let am loyal ❤️🦅💯
2024-05-15 11:46:43
7
Olamide❤️ :
You no dey carry last at all 🤭🤭❤️
2024-04-19 09:33:21
5
Queen😍🧚 :
plenty money buh I no fat 😭😭💕💕💕💕💕
2024-05-01 20:10:14
7
To see more videos from user @afromusiclyrics1, please go to the Tikwm
homepage.