Plastic wey don burn 🔥 and foods don’t go well together. I won’t do it
2024-03-25 18:12:21
122
Be Great.. :
Go start am nahh
2024-03-25 12:23:05
121
Beautyyyyy❤️ :
who notice her shirt with the cover of bottle 😂😂
2024-03-25 23:06:59
36
nhanayaa5 :
U too dey talk ah ah
2024-03-25 14:11:30
29
Robinson :
Now to watch am? you no dey see tools?
2024-03-25 12:47:07
27
finejoy ojinmah :
i don pick am finish e remain the machine, where I go pick am..?
2024-04-19 09:12:57
24
Rida🚴🔞:Snowbanksmichael :
ever since you haven't show us your own. you just dey talk talk
2024-03-25 19:05:59
23
V!BES OFF!C!AL :
Wait is it chopping board she’s talking about 😂😂😂😂😂😂
2024-03-25 19:35:07
18
@young skin :
madam you get the tools don't you see how many working tools he use you think say na only cover and microwave he used. if Nigeria do Una no go value cos Una hate Una own things
2024-03-25 08:44:39
11
God’s Selfie :
Benin accent too razz 🤦
2024-03-26 09:54:54
10
Abayomi01 :
All those machines wey hin use to cut, Na free?😏
2024-03-28 16:49:10
9
Goodnewz love :
wetin dy do hand
madam your own too much
2024-03-25 10:25:27
7
klever_isaac :
you go just open mouth whaaaa😂😂😂😂
2024-03-27 10:38:20
6
Dr Odia solution Homes ♾️ :
why you come dey do like witch way wan fly😂😅
2024-03-26 23:42:46
6
yvonnegodwin0 :
The machines to make it nko. No be only
2024-03-26 08:02:17
6
LORD_LACH¥ :
Oga quiet make I watch something
2024-03-25 21:06:10
6
Derrick oben :
face book people leave tiktok for us abeg bikonu 🙏
2024-06-08 17:12:02
5
Ms Bridget 🦋 💎 :
Which light Nigeria want take do am, Abi una go plug the microwave with water 😂
2024-03-25 20:55:26
5
squadronx01 :
Make I go day pick am, make day talk say I mad😂
2024-03-25 20:09:43
5
emmanueljoy510 :
which one u do ehn
2024-03-25 13:50:36
5
Bright Nwosu212 :
Some of these rubbers get pvc which is dangerous to the body, if u chop wahala join vegetables and meat na u sabi
2024-03-27 13:38:58
4
『JOLLOF』 :
it's not healthy 😭 rist of plastic poisoning wooden board is a better alternative
2024-03-26 15:28:17
4
pretty nina :
Madam how many cover bottle you don pick?? Make i dey find cover bottle make them tie me say i dey mad abi?? nor be me and you😂😂
2024-03-25 23:06:04
4
OLAYANJU SAMUEL :
plastic is not advisable to be used as a chopping board.❌❌
why?
"Micro-plastic" in food.
it's poisonous.
2024-03-25 17:01:41
4
CALLME🥰BIG T👑🏆💰💰 :
You start the business madam creative
2024-03-25 13:34:32
4
ÙÑĶÑOŴÑ_ÝŤ :
Why you non Dey do am?
2024-06-08 14:18:02
3
LBYGIM Beauty Empire :
as you say make dem go pick cover of bottles, will dey also pick the machines used? mtweee
2024-04-11 18:57:14
3
Narnarh berry❤❤ :
Brofo no ny3 me d3 any Ghanaian here😅😌😌😌
2024-03-27 15:00:19
3
Martin 047 :
😡😡 NEVER USE PLASTIC CUTTING BOARDS. ITS NOT HEALTHY. YOU END UP EATING MICRO PLASTIC PARTICLES. USE WOODEN BOARDS
2024-04-19 16:35:26
2
Joan🥰 :
to gather cover of bottle nor hard but where i go see all these equipments 😂😂
2024-03-29 20:05:19
2
Lisa💕 :
it's creative but very dangerous you'd be ingesting micro plastics which can ultimately lead to cancers
2024-03-29 18:46:34
2
sammy ehizzyl :
thank God say he no blend am bcoz blender don too surfer for una hand
2024-03-27 09:46:32
2
God'swill chimex :
You fit use am buy house
2024-03-26 18:32:52
2
Potentialofficial🌺❤️ :
Provide the machine he use nah ….1000 advice 0 assistance
2024-03-25 16:39:58
2
Billy :
if I talk now, he go be like say I too dey talk .
2024-03-25 16:07:56
2
maryjaneifeoma69 :
wetin you still dey wait for
2024-03-25 15:40:19
2
abbey♥️ :
all this equipment way u dey see oh , na joke to you ?😅no be money dey use buy am ?
2024-03-25 15:15:45
2
OLAMILEKAN KONISEWU :
nnnnnn good 👍
2024-06-16 20:54:49
1
Dianie Belle :
wow so beautiful
2024-06-15 15:39:52
1
king235 :
madam creator please 🙏 it is called chopping board ☺️
2024-06-15 11:45:14
1
🦋Agyeiwaa 🫧🥹💕 :
My pant is missing 😭
2024-06-15 01:08:55
1
Happiness mine :
wonderful
2024-06-13 18:43:26
1
homeboy😑 :
How many of the machines way e use way you get 😒
2024-06-10 12:34:07
1
#Adachukwu :
#recycling #sustainability #ecofriendly
2024-06-09 20:05:32
1
Ola🌚💕 :
Na chop I Dey chop my own I no Dey waste m 😂😂
2024-06-09 16:01:54
1
To see more videos from user @gloryworldtv, please go to the Tikwm
homepage.