Those of u saying Mandy this and that so she should not influence the hair ahbi because Mandy did unboxing,aye yin ti baje
2024-03-30 22:11:52
781
Preshy❤️ 🦅🌺 :
She's not copying mandy, she's showing them she's the boss😂😂❤️❤️
2024-03-31 16:23:10
161
YOUR HAPPY PLACE😂❤️❤️ :
Mandy and gang go just run mad 😅😅
2024-03-30 20:54:51
90
Bubu🥹❤️🌹🫂 :
Make una tag Mandy make she see wetin be unboxing 😩😂
2024-03-30 20:03:28
134
F🎀🦦 :
All of una where de shout say she no copy Mandy but if na she first do before Mandy na Mandy copy from app una de mad for nyash
2024-03-30 21:39:08
49
the bad mouth girl 😁😎 :
una say she copy Mandy she una nor see the price difference this is almost 1.2 million Mandy na 650 abi how much again and red light she use sef
2024-03-31 02:19:12
27
Chiagozie🥰 :
The price Gawwd 1,173,600
2024-03-30 20:02:45
426
Jireh 🛡️❤️ :
I just remembered when one girl on this app insulted Joy say she no get any good wig , fast forwarded to today , she has uncountable hairs 😂, omo never look down on anybody o
2024-03-30 20:05:08
624
teedollars11 :
Hair Dey solve plenty problems. See as I dey happy with you as if na my own 🥰
2024-03-30 20:05:55
329
T…….🌸💕 :
Wait…is that 1M that I saw😩😩…When would I be rich 😭😭
2024-03-30 20:09:00
80
ADEDIWURA :
abeg ohhh
make una no vex ohhh
shey true true Hair of 2m dey😳😳
I be think say 35k 80k 100k I no no say e reach 1.5m 2m ohhh 😭
I will Neva be poor
2024-03-30 22:08:46
32
pretty Tasha🥰💋 :
omo i dey find were dey put price all of unah dey shout 1.175k i never still see the price oo,,
i done check tire,
abeg were dey write de price
2024-03-30 21:22:34
26
OLUWAKEMISOLA💖 :
Believe online at your own risk 🙂
2024-03-31 01:46:28
5
exlovergurl2 :
I had to pause to recheck the price 😩 I will never be poor ooo🙏🥰
2024-03-30 20:16:25
74
EMJAY🥺♥️ :
am i d only one dat saw 1,173,600 naira on the hair😩😩🥺maddd
2024-03-30 23:27:45
95
PANSO QUEEN 🎀 :
I had to post to see the amount 🫢 congratulations dear 😍
2024-03-30 20:11:59
11
BGFL🥹🌹💐. :
Una get money sha since I saw the price my mind never come down 😒
2024-03-31 05:42:10
4
Big K.G Addicts🦋🌹❤️ :
1m plus hair 😩I will never be poor❤️my fave Dey doooo😩❤️❤️❤️🌺
2024-03-30 20:13:34
15
ᴏᴍᴏʟᴏʟᴀ🌺🦋✨ :
Wahala for this comment section…. Unboxing con be copy copy again. Is Mandy the first person wahala wahala wahala 😂
2024-03-30 22:20:06
0
Juicy’s Fashion world🛍️✂️💙 :
I mine the only one seeing the price 😩😩 where una dey see money biko, share update my favorite 😭😭😂😂
2024-03-30 20:11:01
7
globae018 :
you guys should stop wasting your data on comparisons na😂.
they are all influencers with their respective contents abeg
2024-03-30 21:37:34
14
YOUR HAPPY PLACE😂❤️❤️ :
Mandy like in a day plus is Khloe’s like in 40 mins 🥺🚀 Joy too Get influence Jesus
2024-03-30 20:56:07
27
MERIT🌺🌺 :
Fave🌺 1.2m😍😍 who don big don big oo❤️🌺keep shining love🌺🦋❤️
2024-03-30 21:29:45
25
EKANE :
Y’all saying she copied Mandy, but the hair is on her head already, so she’s probably been working on the video long ago
2024-03-30 23:00:14
1
To see more videos from user @khloesgram, please go to the Tikwm
homepage.