@big__somz: Happy easter fam #bigsomz #viral #april #kidsoftiktok

Big_somz
Big_somz
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 01 April 2024 11:52:37 GMT
1334745
136483
1266
4505

Music

Download

Comments

babykiara311
Promisedavies🧜‍♀️💓💕 :
Abeg which style una do take born this fine boy ❤️
2024-04-01 14:40:09
679
agbekeola33
Kemisola03 :
Please which cream is he using ?
2024-04-01 14:53:48
46
jasonspence13
Jason :
You no Dey post him papa?
2024-04-17 20:19:44
6
hopeik3
hopeik3 :
God abeg ooo I want to born this cute bby ijn amen
2024-04-02 17:13:45
83
kingsleyonyekwere26
Nwa chineke :
If my son no fine like this Na to go for DNA 😅
2024-04-19 18:46:47
17
user.ugonma
user.ugonma :
Which style una collect born this handsome boy?
2024-04-16 19:10:52
12
chukwulotam
Iamchilota :
Una don start ooo…na who first me born my pikin 😂😂😂
2024-04-01 13:28:03
91
chammya16
chammy16 :
I don find husband for my future daughter 🥰 mother inlaw how are you today ?
2024-04-01 21:35:10
35
didi_luxe
Ifenkili 💫👸🏻 :
Una just Dey born my children. I Dey look una o 😒
2024-04-01 21:53:55
21
simplybabyjnk
Nma Joy🥰🩵 :
My love for cute kids ehh🥹🥹
2024-04-03 06:45:20
11
nikkyb322
Nikky B✨ :
who b this boy clothe vendor share link❤️
2024-04-12 10:27:36
0
yummyyellow21
Franca❤️🧵🪡 :
My 9 months old girl just saw this and she started laughing … omo my baby is crushing oo 😂😂😂
2024-04-11 20:45:35
0
sky_breed
Sky_Breed🦅 :
Chaii I no do quick, dem don born all the fine children finish 😩 🤦🏿‍♂️
2024-04-11 11:26:10
1
kosibliss
BLISS 🥰❤️💝🥰 :
Na people dey do people 😭 who born my son??? 🤔
2024-04-12 20:05:20
2
perky_xx
Perky🫶🏻🧚🏼‍♀️ :
Can you tag the designer please
2024-04-20 21:57:05
0
ernestomaximum
Ernesto maximum :
Sorry where you dey buy clothes for your pikin??
2024-04-10 08:40:03
0
degrand254
Dennoh :
Those running to the comment section you're stepping on me😭😭😭
2024-04-09 21:02:38
15
jokey_kr1
𝘼𝙎𝘼𝙈𝙊𝙉𝙔𝙀𝙐𝙆𝘼🇳🇬 :
I go soon born children I don notice am
2024-04-16 05:55:34
2
o70lovelyonyi
beautiful onyi🥰 :
awwwwwww if my pikin no fine like this just know say doctor change my pikin
2024-04-10 22:28:25
1
uchechijoyarukwe
joybabe :
God dey don dey born my fine kids oh. this boy is too cute .
2024-04-24 08:36:14
0
urfav.__ambivert
ÃNGEŁ🇳🇬🫦👅🇳🇬 :
I never born yet but see just keep am for my daughter she don Dey ready down in advance 😍
2024-04-02 19:45:33
8
wavvy_szn
Wavyy_🌊SZN :
To born just Dey hungry me
2024-04-10 10:53:21
6
ndubuisifavouroma7
Omalicha🌹🌹 :
I need this bundle of blessing 🙏🙏🙏
2024-04-18 09:22:11
2
jessicah849
🌹Big jessy :
God abeg oo I need my own male child oo
2024-04-16 21:29:25
2
user8600016091748
Augusta Nmonye :
So cute 🥰 cute
2024-04-18 10:22:33
3
To see more videos from user @big__somz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About