@prettybby163: Cruise😂😂#fyppppppppppppppppppppppp #foryou #viralvideo #foryou

P):❤️🥹🦋
P):❤️🥹🦋
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 03 April 2024 15:38:27 GMT
4998
301
55
15

Music

Download

Comments

unknownl1776
🙂‍↕️Unknown🙂‍↔️👣 :
👀why android Snapchat 👀
2024-04-03 19:37:10
1
iamsucces_s
ELON FATHER 🌴❤️ :
person talk say na itel you dey use😂
2024-04-03 18:22:44
3
mighty2524
I don’t care 🤷‍♂️ 🪫❤️‍🩹 :
Okay u wan trend bby 😂😂
2024-04-03 22:47:05
1
ayo528211
A Y O ❤️🦅 :
You make na pos you take they do video 😂😎😎😎
2024-04-03 15:45:33
1
ay_fundz5
✨️Sweet yoruba Boi 💞🥺 :
And if them look phone you de use na one kind phone Wea them de hold with rubber band for back 😂💔
2024-04-03 19:03:30
1
b.i.g_teddy_4
B.I.g Teddy 👻 :
ahahahah fyn gal😩 where u want make dem stand? shey for una family compound 😂
2024-04-03 18:04:37
1
c_o_m_p_l_e_x___
ACCOUNT NOT FOUND ‼️‼️ :
See as your video dey red 😂
2024-04-03 19:15:11
1
innocentboi03
🐲⚡️💞🧃 :
Where you wan make we stand ehhhen baby 😒😂😩
2024-04-03 18:16:49
1
dollyrisky0
Dollyrisky showboi💕🫣 :
Na your camera be like 6s so
2024-04-03 22:07:16
1
hisgirlfriend189
D🫀:) :
So ma no show ma camera ha😂
2024-04-03 19:17:14
1
sweetlizzy671
Sweet🥰Lizzy :
See this werey😂which one you dey use so who Dey use 11 pro Na thief the person thief am 😂
2024-04-03 21:10:22
1
joeljimmy35
JOEL_🦅😡 :
Even the 15promax nor get 15k for Aza 💀
2024-04-03 19:24:29
1
rol_lex_01
𝑹𝒐𝒍𝒆𝒙_𝑺𝒉𝒚❥ :
When your papa dey my age shey him get money buy 11 pro ?? Poverty wan kill am 😂😂😂😭😭😭
2024-08-10 11:49:48
0
flowkeys7
Flow keys :
With u wey use Obo collect phone 😭😂💔👌
2024-04-04 09:25:01
0
therealbackenedchild
ENNY RICCH ⭐️🏆 :
Na ur video de white so 11 pro na start 3 camera
2024-04-04 07:42:39
0
exit570
C H R I S T O P H E R🦍🤍 :
No be android you de use?😹
2024-04-03 20:24:10
0
kingsixtus6
king sixtus ❤️❤️ :
wetin u de use😏😏
2024-04-03 17:44:11
1
nasty7rema
Celebrity Nasty RemA 🔪 :
11pro na 550,k
2024-04-08 11:30:58
0
feroooftiktak
feroooftiktak :
❤❤
2024-04-03 18:34:33
1
youngjohn964
young john😤👿 :
With ur camera wey Dey white 😡
2024-04-03 21:24:27
1
bblondon952
Bb London 🥺🤭 :
U no get sense ooo
2024-04-03 19:36:05
1
tidajobe0
Tida Jobe :
U wey Dey talk which phone you Dey use ?? U wey go use iPhone do video con use android post am 😂😂😂no be me cast am o😂😂
2024-04-03 17:55:56
1
tmlsabi
TMLSABI :
U sef get mouth to talk d phone u Dey use na u buy am ur self
2024-08-01 16:30:38
0
april23a4
April 23🇺🇸 :
You Dey talk with your iPhone 6
2024-04-05 07:48:01
0
To see more videos from user @prettybby163, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About