I have you heard of Jesus ? Jesus has the strongest because He is the head of all juju
2024-04-14 14:35:06
2156
jamilafanny :
Esan is witchcraft not juju, almost all of them na pilots
2024-04-13 06:06:29
1627
De Sam's :
Even Benin people dey fear Esan
2024-04-12 22:06:39
1014
titiqueen98 :
So you have not heard of Kogi state igala Dey play even Benin Dey learn for Kogi people
2024-04-12 12:41:22
641
N_Larry 🌴❤️🩹 :
Inside Edo Benin people Dy fear esan juju 😂
2024-04-13 12:40:04
658
Simply_bella :
I am from Edo state and we the bini’s have this parable “if you see esan and a snake,kpai the esan person before you kpai the snake”
2024-04-12 22:49:17
461
Ebi's Empire 🛍️ :
run for ordinary juju ke, juju wey no dey work
my dear have you heard of Jesus Christ in ur life?
2024-04-13 19:57:11
307
Jimbaby :
Hausa get juju pass all this one oo follow by kogi then edo people
2024-04-12 17:01:05
300
Big Bannie 🫦♋️🧊 :
Esan Oyeee😂 na why Benin de fear us … no b hate o na fear dem de fear
2024-04-13 07:33:04
198
priscillia itohan :
me wey be esan girl sef dey fear esan people
2024-04-12 12:30:41
419
mira baby :
lots of guys refuse to date me when i tell them am from ESAN like even Benin day fear us
2024-04-12 09:39:29
144
Nadia_josey :
Proud to be an ESAN girl 🥰❤️
2024-04-13 07:28:36
235
freshpikin :
no be just Esan people... "Ewohimi" to be precise (land of the spirits) 😂😂😂
2024-04-13 12:45:42
154
Amiunutah_💕 :
anytime i tell someone i’m Esan, they run away😞
2024-04-12 17:49:10
150
Biggest Fred :
Where you keep kogi 😂
2024-04-12 12:07:17
187
Gracy_grande :
You see that esan 😂😂😂I schooled there. Outside my hostel one night with my neighbors we saw a human flying. Like real life human oh flying. Esan don’t practice juju na them b juju and wickedness 😩
2024-04-12 17:39:55
238
Osarugue Baby❤️ :
Esan people gather here😅
Proudly Igueben🥰🤭
2024-04-13 09:46:01
160
udealor miracle :
I'm from Anambra but Anambra no sabi do JuJu , na Yoruba and igala get strongest juju
2024-04-12 14:26:26
147
Eva blessing🤭💕 :
Na only esan people Dey fly for afternoon 😂😂😂💔
2024-04-12 14:35:33
158
K.O.Kasual :
@O🌸M🌹O🦋Z🥰E📌 is it true
2024-07-06 13:04:44
1
CHARLES💔 :
EDO TO THE WORLD😂🥰
2024-04-12 10:04:47
349
B𝒖𝖗𝐧𝖆’s 𝑺𝗼𝕟🐇✰ 🦍 :
Igalas are jokes to you
2024-04-12 11:58:41
196
BAD PERSON🥷 :
I’m from esan part of edo state we no get juju na soso church full here, inside one street you go see like 50 churches 😄
2024-04-12 09:34:35
103
To see more videos from user @enejadivine1, please go to the Tikwm
homepage.