@b__banji: always drop money for egbon adugbo "leave am na my person" fit save you one day #fypシ゚viral #b_banji #canada_life🇨🇦 #creatorseachinsight @MACHALA SANGO😘SON OF IKA🎵🎶 @Kaussy_dangbanachoko
no be all the egbon adugbo some no get Mouth for street 😂
2024-04-20 13:25:45
33
Allan loveth :
You go phor cause some egbon adugbo nah yaro for some egbon adugbo front 😹🤝
2024-04-21 18:37:37
4
𝙾𝙻𝚄𝚆𝙰𝙿𝙾𝙽𝙼𝙸𝙻𝙴🥷🖤 :
Ajeeeeeeeeeeeeh broda😩that money wey you no give them then won’t be enough to sort who wan beat you that day😹allah🖤
2024-04-21 14:22:06
3
Toheeb🫶 :
Real!.😂
2024-04-23 18:50:52
2
$KASHMIWA✨🎭 :
You just gained a follower ❤️
2024-04-20 19:36:08
2
SweetBoy❤️💐 :
You sabi this thing 💯😂
2024-04-20 09:21:21
2
ғEMI :
e dey sup
2024-04-17 22:18:13
2
ifeoluwa 👿 :
there is this time wey dem con rob my mama
as one of dem see my mama face lyk this he was like eh mama ife ke our mama oya make una give her all the tin wey unah collect this one nah our helper mama❤
2024-05-02 06:55:09
1
0nly1RF :
Olohun seh 🤣
2024-05-01 08:40:18
1
ATANDA 💫🙈♥️🎭☑️ :
@LLISONBOI 💔 @Boi Lakid @T frosh ❤️ shey u grab 😂
2024-04-28 08:46:35
1
ŸȚB_ÑÄIRÆ :
Aje street OT 🔥💀
2024-04-24 21:38:12
1
𝒦ᵋիı𝘯𝒹ᵋ 💚 :
@oluwa 😂😭
2024-04-21 14:36:25
1
REMEDY✅✔️ :
As Egbon Adugbo wey I be. Mk I follow you now
2024-04-21 02:03:42
1
TEZY :
egbon adugbo wey say make i drop 50k?
2024-04-20 20:16:51
1
Al-Amir 803 👑 :
Ninu adugbo 🤟
2024-04-20 14:53:48
1
D A V I D🧃❤️🩹🫧 :
💯
2024-04-20 06:13:19
1
porch :
and awon omo adugbo kayiii now😅won mo iru tie
2024-07-12 00:06:07
0
horla__21 :
Ajee
2024-06-18 23:10:38
0
🏊❤️🩹 :
Na me be this last week😹
2024-05-24 01:37:20
0
casilas :
I swear
2024-05-21 19:09:43
0
leqh57 :
💯
2024-05-21 06:00:05
0
PAIN_IS_REAL 💔😓 :
Na teacher tell us this thing for sch then e Dey compulsory ooo 😂
2024-05-21 00:53:40
0
OJIUGO ANA AWALU NDI EZE 🥰❤️ :
it has saved me on many occasions, always be good☺️
2024-05-06 13:46:02
0
To see more videos from user @b__banji, please go to the Tikwm
homepage.