Na so some of my friends dress for my wedding my mother in-law come dey ask me if I don do ashawo before🤣 😂
2024-04-21 21:58:04
32
Sexy bartender 🥰🤪🥹 :
If Olivia wasn’t the groom I would think she is there on a mission to steal the bride’s hubby 😂😂😂😂
2024-04-22 15:18:36
5
SweetOma🎙️✨ :
Bouncer is taking you out sis
2024-04-22 11:25:18
13
zany :
No be my wedding you go turn up like this
2024-04-21 14:58:03
18
Bee✨ :
If any of my friend try am I go send u back home😂keep ur Warey outside my event honey
2024-04-22 12:21:03
26
Creamy❤️🥰 :
You people are here bashing Olivia 🤣🤣🤣🤣🤣 that the junior sister to the groom… oya make una do una worse 🤣🤣🤣
2024-04-22 14:32:52
6
favourolua :
All I can say is ITS WELL
2024-04-21 12:56:51
6
Ariana :
Omo this asoebi dress material is fineee
2024-04-21 14:38:55
6
oge :
outfit from me
2024-04-24 09:40:48
1
Cindy b💘 :
Some people go still praise her
2024-04-22 20:39:56
0
Mrs Believe :
🥰🥰Wow 🥰🥰
2024-04-21 07:50:55
5
ex🦋🥺 :
i love her joor💝💝💝💝
2024-04-27 20:04:45
1
Ada awka fragrance world :
But I love it ooo😏
2024-06-13 08:20:23
2
House Of Favorite💛 :
Wow 🥰
2024-04-23 18:07:05
1
Mom’s pride❤️ :
Make we forget many talk the girl sabi dance ❤️
2024-04-24 07:28:58
2
C.💓 :
I love the wear🥺
2024-04-23 18:40:04
1
Ebony🌸 :
My baby Olivia ❤🔥🔥🔥🔥🔥 e loud…
2024-04-21 13:54:30
12
mylovesunshine :
she go too make money for the bride jooo,I dey find this kind frds abeg 🔥🔥
2024-04-22 18:52:57
1
CAKE VENDOR IN IWOFE /P.H :
I love I like
2024-04-24 14:50:55
1
Bubeeeeee :
Please this girl is the groom’s younger sister. Hold the sermons about the bride’s friends😒😒😒
2024-04-22 14:30:23
2
Debola👑👸 :
Person use her money buy cloth,use her money pay for sewing una dey say i wont let u show at my wedding like this u for no invite me then. Bride knows the type of friend she has so y’all rest✌️✌️
2024-04-21 16:27:29
4
favourlove❤️ :
Make una tag her I wan check something
2024-04-23 10:32:59
2
Arinzechukwu :
If my wife no dance like this I don leave her run follow this babe 😂
2024-04-22 06:38:20
3
To see more videos from user @anniepearlogechi, please go to the Tikwm
homepage.