I have Panasonic AC for sale. Working perfectly. Ikorodu lagos.
2024-04-24 00:23:47
0
Loloboy :
The lady dancing Na something 😅
2024-04-24 00:09:05
10
Mumcywealth :
make all this rapper Dey drop freestyle like this them no know he set pass all those amapiano them Dey put for rap 😹 them com say he no go for abeg make we hear u not amapiano
2024-04-23 21:25:38
7
._Olamilekan :
Mi o Sope lekki no fine buh no be Washington ❤️🔥🔥
2024-05-22 09:45:21
4
Tunmise :
Eksu to the world 🔥
2024-06-05 01:49:11
4
ema_wonda :
if you and chinko ekun dey the same song una go confuse us cos you sound so much like each other 😂
2024-05-28 05:50:05
3
★彡 :
he dey rap like davolee
2024-06-11 06:42:15
3
Tesmarh :
Bars on bars
2024-04-23 15:22:41
2
Nissi :
Finymeez
2024-04-23 20:48:01
2
SMILE🎖️🪖 :
Raps like Chinko ekun,davolee,Olamide and a bit like Moh