@chefjeffkitchen: Replying to @Eggovin Nwa❤️ How to Fold Eba / Poundo as a pro 🫶 #foldedeba #howto #nigeriantiktok🇳🇬 #EasyRecipe #trendingcookingvideo

ChefJeffkitchen
ChefJeffkitchen
Open In TikTok:
Region: GB
Tuesday 23 April 2024 10:50:34 GMT
546616
21390
2007
276

Music

Download

Comments

seguncole2020
Shegun :
This thing u fold if I Dey on alcohol I fit eat 88 🙄
2024-04-24 10:15:56
1681
so_ft56
🥰 :
Hmm this one na one mold I go mold am and it will vanish without me being satisfied 😩😩
2024-04-23 22:56:30
5
lurdpappy
IFEOLUWA🎓👑⚔️ :
No comment funny pass this first guy own wey talk say if e dey on alcohol e fit eat 88😂💔💔 that guy na werey Ajeh seh 😂😂
2024-04-24 15:44:57
777
big_bassey
Greatness💥 :
is it the food you eat and wait for the main food???
2024-04-24 07:16:50
77
amoke2220
♒️ :
Yasin 20 rolls no fit full me
2024-04-24 19:02:10
43
thrift_with_zaza
Blessing Obuzor :
My problem nobi the folding Bros abeg return that eba wey you cut comot. Garri na 3500
2024-04-23 15:24:00
94
vanessagodfrey19
Browny🥵😜 :
This thing no go bellefull me
2024-04-23 11:14:38
39
mirable933
MIRABLE :
is the Eba for testing the soup or is full meal. I'm just thinking out loud 😳😳
2024-04-24 08:20:02
81
mamman.enesi
user9376971947088 :
this one nah warm up where is the real food
2024-04-25 12:02:07
16
doreenndem
Dory Asan :
This eba na just one swallow o😪😭😹
2024-04-23 15:25:41
78
aaronjayd
Aaron :
If i see Loud I’ll eat 112 pieces ☺️
2024-04-25 14:14:28
26
gori_ola
Gori_ola :
One bros say if him dey on alcohol him go chop 88 😂😂😂
2024-04-27 06:39:33
7
onowu1oflala
Onowu1 :
I fit chop am 3000 make I no notice say I chop
2024-04-24 14:18:28
6
opemipo_96
ESCOBAR✈️💊 :
Why Soup Always pretty past Swallow in every restaurant, I might asked 🤔
2024-04-24 13:32:00
16
humble_harrison
Humble_Harrison👑 :
This one like 2 na appetizer for my side😭😂
2024-04-23 15:49:34
15
budonjosh
Josh :
If I order food and u carry this tin come, people go gather for us that day o 😂
2024-04-24 09:42:43
5
urban_fisherman
Urban fisherman :
She even cut from my eba 😩
2024-04-24 14:16:01
15
mhide506
Mhide223 :
Nah Eba u respect like this 😂
2024-05-20 19:15:38
8
bigmilan24
MILAN🐐❤️™️ 🇺🇸 :
Later dem go say 1 plate 5,500 with the pepsi 😂
2024-04-26 11:13:52
11
xzelbeats
Dave ez ghud 🥷 :
this eba no go reach na
2024-04-26 20:01:49
0
levihummon1118
Alex warren Fan page :
one hand i don finsh 20 ASAP 😂
2024-04-24 22:45:46
1
notyourregular_beerah
🌸Romola🌸 :
Is this eba or dough😳
2024-04-28 12:27:13
4
dead_soul6070
7🌟 :
Na two hand Eba be this na 😂
2024-04-24 21:56:53
1
omorthola
Thorlah💞 :
This small Eba no fit do me o
2024-06-03 21:10:36
2
braidsandlashtechinporth
BraidsbyGolden🥹❤️ :
This Eba you folded now I will eat 50 of it
2024-06-07 11:21:43
4
To see more videos from user @chefjeffkitchen, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About