No scream na at this point u go no if you sabi package 📦 work bro 😂😅
2024-04-23 14:37:15
670
Ola Emmanuel Babatunde :
Come ijebu ode…the next day he go even put charges on it for you
2024-04-24 23:19:08
236
PERSUSHI🖤🦅 :
Na to matt Baba oooo Asap😂
2024-04-23 16:06:09
219
Success❤️❤️ :
Sometimes, ritualist get peace of mind pass aza man.
2024-04-23 20:19:48
444
Softbembem :
Naw here work start 😂💔
2024-04-23 17:48:22
176
Trung Dieu 🇻🇳 🇨🇦 :
You de use client pick money without Evian 😂…you are not serious yet
2024-04-24 15:51:47
136
lurzilla :
I need loader trusted one
2024-04-24 13:25:10
8
khalifa_2722 :
Me wey be picker I will never see this in my life, please say amen 🙏
2024-05-04 15:07:47
28
LivMorgan001 :
He happened to me sha i just create FBI account mail am he return money shapely
2024-04-27 08:36:02
51
𝕆𝕟𝕖𝕒𝕝𓃵 :
This guy resemble Bella Shmurda
2024-06-01 10:46:23
7
Anti-social✝️ :
Na today wey I wan use my mama pick 15k$ I see this video. I no do again oh😂
2024-04-25 08:14:46
30
Jasfean 🧬 :
You go sell your car and everything wey you get 😂
2024-04-23 19:04:38
28
carly_8112 :
loader: where you dey 😂😂😂
2024-04-23 13:25:56
45
Gexchange 📞⚖️ :
may this kind problem no locate me o ajeh
2024-04-24 19:56:12
79
𝓓𝓐𝓝𝓘𝓔𝓛🍃 :
When men mount your house first 😂😂
2024-04-23 16:16:43
44
Liquidity :
First Change location bro men no one know wetin happen ooo
2024-04-30 22:34:56
26
Success❤️❤️ :
Report the case to the police fraud department, them go investigate the case and call both CL and funds will be return but it might take a month.
2024-04-23 20:14:00
92
Mr_joel :
Omo we dey see shege for Aza work😔😂
2024-04-23 22:06:37
28
Rįcħ Michaěl Fx😡🚀📿 :
omo na to meet Baba luck the client he go send you your 50k once 💔
2024-04-24 18:02:01
5
healthcare713 :
Na only all this us women dry do this one you see Korea woman en I too love all those women
2024-04-25 04:23:58
8
Chase :
Na small matter just give her like $2k inside she go run am asap if you dy give her money dy mo born am well na she go dy ask you to send money una no sabi work 😄
2024-05-02 01:20:22
2
👑 :
🥺🥺😩😩 it ain’t funny tho that’s why y’all be losing 😡
2024-05-19 16:57:34
1
Federal Govament of 设计商店 𒋲 :
U never craze calm down
2024-05-09 10:24:19
1
alicerose026 :
Baba way
but me never go baba side before sha🥺
2024-05-15 07:04:42
1
To see more videos from user @fizan6100, please go to the Tikwm
homepage.