@_ayisat: Some people they use this sound travel out, bt me i dey use my own go nysc😂😂😂 #trending #fypシ #fypシ゚viral #nysccamp

Tomisin
Tomisin
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 23 April 2024 15:33:15 GMT
1362719
65503
6417
8880

Music

Download

Comments

eloquentgracie
EloquentGracie :
Omo, shey ah no go Change my mind so
2026-09-23 11:35:25
0
vickybee94
Bêløvëd💕 :
Abeg nah business u wan go do? I no know say dem don Dey pack provisions to sell in camp Unna no fit tell me quick 😩🥺
2026-09-23 11:05:03
0
almighty_package
Babalola Idris Korede :
Na 3 weeks oh… This one you dey prepare to relocate to Egypt through desert so. I no understand
2024-04-24 07:20:25
2219
lokodimus
lokodimus :
ds one don collect shop for mami 😂
2024-04-23 15:56:05
1128
zitabae4
Zivara Jewelry :
my sister this is not enough, you forgot the roof
2024-04-23 19:06:12
617
nailsbymunah
Ovoko 01 :
Their toilet there is not good o.. so please calm down on sweet things 😭😭
2024-04-23 19:07:37
840
jemimah.hhh
J🤍 :
You wan open shop for mami market?😂
2024-04-24 06:10:32
684
ugbanspice
ugbanspice :
Na hunger kee you for your previous life?😏😏😏
2025-11-16 13:15:05
135
that_adesewa
🌺FARIDAT🌺 :
You forget fridge and foldable washing machine
2025-09-30 17:25:26
46
debbielarge27
Full option 222 :
U for carry one bag of rice join am na 😏
2024-04-23 19:56:21
300
bizzy_j
Bizzy j :
You for add gas and bag of rice🤣🤣🤣
2025-04-21 11:50:11
128
fefe_money
QUEEN FEFE❤️ :
Even people wey dey sell for mami market no stuck up their shop like this 😩🤣
2025-11-17 17:57:16
17
joymystic
$PASTOR :
People get money oooo na one bullet I carry go camp in case I wan die I go drink am 😂😂😂😂
2024-04-23 19:21:42
156
ajini_ajike01
Dat_Gurl_Aj🥷🦋❤️ :
You wan go open shop ?
2026-01-14 11:19:39
7
_fayvor
Favour 💖 :
Don't forget to carry land so you'll build in camp😭
2024-04-25 08:40:19
77
b3l3ma
Bels Scentstore Portharcourt :
If I take juice to camp I’ll bring it back the exact same way cuz how do people drink room temperature beverage 😩
2024-04-23 21:48:44
106
itstheduru
itstheduru😈 :
Nysc??..you sure na 3weeks oo😅
2025-05-02 09:36:31
25
shekwess
Abdul :
Na Sahara them send you go ?
2024-04-24 00:16:29
6
yinkabennett
Ayinde :
You wan go collect stall for maami market 😂😂😂
2024-04-23 21:37:17
5
queenoluwatoyin8
Oluwatoyin 💕 :
Poor man pikin go think say na show off🥰🥰
2024-04-24 15:34:53
39
bigsam4u
Bigsam :
packing something of this magnitude for just three weeks. Abeg when u dey school wetin u come dey pack for a whole semester?
2024-04-23 20:53:20
45
leala172
Leala💕 :
For 3weeks u won go start family for there😂😂
2024-04-24 06:03:30
85
chantellegold
Chantelle :
Wait o na provision store she won go open for NYSC Camp😂😂😂
2024-04-23 22:01:13
35
yinmi48
Weyinmi :
You rent spot for Mami market?😂
2024-04-23 19:12:48
135
marshalee507
Marshal :
us way no get money I go just carry mango come
2025-04-11 21:42:33
31
To see more videos from user @_ayisat, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About