@missnatural01: No b we vote Tinubu o😫😫😫 hian😒

MAMAPEE🧣
MAMAPEE🧣
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 24 April 2024 07:58:14 GMT
51914
6856
256
130

Music

Download

Comments

ugochi91
ugochi91 :
my brother self talk say shebi na una vote Tinubu i just quite, Emeka no be me Vote Tinubu make ur house key no lost for that America o
2024-04-24 15:48:09
26
anonymously_ro
anonymously✌🏿 :
2022 2022 I do giveaway tire. But now I no dey give anything away again. I don lock all corners family only 😂😂😂
2024-04-24 08:07:02
13
jenniferobande700
Beauty :
Abeg I be seize 8 in case una won sew clothe for us wey no vote Tinubu to differentiate so the giveaway go reach us abeg 😂😂😂😂
2024-04-24 17:05:14
11
just__chidera
chidera :
school resume for my area children de house no money to buy book or even pay school fee ahh the tinubu regin affect all oo make GOD HELP US
2024-04-24 13:28:04
11
xanders1212
Xanders1212 :
i don't know how to describe you i swear but I too love you 😂😂😂😂😂
2024-04-24 11:23:15
10
efueiri
Efueiri :
We suppose get our uniformoooo. Them done group us together
2024-04-24 11:03:23
4
icecreamboynoni
ICECREAMBOYNONI :
You are the best my padi
2024-04-24 09:45:24
4
crsfinesttv
Crsfinest🥰 :
No be we vote Tinubu oo😂
2024-07-17 18:00:03
2
ajiboethelbert
Ajgold :
Abroad people are rejoicing again as foreign currency keep on appreciating.
2024-04-25 13:00:26
2
goldenice19
Golden Ice :
I Dey send dis video to my elder brother right now 👦
2024-04-24 11:24:39
2
iamfiyinfoluwa
Fiyinfoluwa Timothy O Cole :
please ooo.. make person help my life.. hungry is real..
2024-07-22 19:42:07
1
mimicy15
user35006619905 :
mummy i too like you
2024-05-31 18:41:49
1
user6161661493076
Queen Edwards :
Why am I crushing on her🥹😍my love for this lady just dey increase by the day shuuuu
2024-05-13 07:28:18
1
captsolomon
Capt SOLOMON :
if i no like ur videos wetin I gain
2024-04-27 07:13:26
1
tagamen
Atagamen :
Nah boss - your comedy sweet. 😅😅😅
2024-04-26 06:20:54
1
isaacpromise235
Isaac Promise235 :
I tu go like dis girl
2024-04-25 06:41:16
1
refinedhoncho
Phil :
Lmao. Before una go say village people dey worry una. 🤣🤣🤣
2024-04-24 15:53:44
1
queen_ewuare
queen_ewuare :
😂😂😂
2024-04-24 10:53:47
1
vivianbenjamin35
vivianBenjamin :
How the next 4 years go come be, we really need that cloth make we saw am,so we go know our self
2024-04-24 08:25:20
1
abba_beloved0
Baybeeonos🤩🤩 :
Omo 😩🤧
2024-04-24 08:02:35
1
iyobor.aisosa
Iyobor Aisosa :
E hard oo mama 🥺💔
2024-04-24 08:00:30
1
danjumamohammed2
danjumamohammed632 :
❤❤❤
2024-07-21 12:02:39
0
To see more videos from user @missnatural01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About