I no dey hear her language but it's like she's praising the Lord anyway amen to your prayers
2024-04-29 16:03:10
381
Kelvin :
the 5k una collect for election day don finished 😂😂
2024-04-27 12:29:22
572
AkinolaEmannuel :
i think obi people will be laughing now
2024-04-29 20:57:56
105
Abbakar Al sadeeq :
I wonder how ppl are blaming tinubu without considering the person who dig the fundition of what we are facing in 9ja today, even obi atiku tinubu join together they would not fix dis country @dis tim
2024-05-08 07:09:28
29
olawale :
Na goodluck and Buhari problem we are still facing we never face Tinubu own self.
2024-04-27 21:03:20
107
Clara Kayc :
Madam save your energy oo journey still far oo make you get strength to stand on BAT mandate
2024-04-27 21:28:06
263
R.G Unique Apparels :
Tinubu is really trying for Nigeria ooo many people don't know
2024-04-29 13:28:39
51
glorybaka1 :
I need husband
2024-04-27 20:11:02
12
🦋Bluejade💙 :
We still have 6 years left😂😂 it’s too early to start complaining oo…na only people wey vote Tinubu Dey complain like this😂😂😂💔💔💔
2024-05-14 02:28:59
3
Sunday Agbim :
This one is my Igbo sister,Yoruba people no dey complain.Na only igbos dey suffer for this Tinubu regim
2024-05-01 09:57:45
114
ahmadtijjani561 :
we most unite ourselves and face this ruthless leadears
2024-05-05 09:20:14
43
yahayaabdulrashe87 :
She is not blaming the president but the marketers.
2024-04-27 16:23:15
15
Ifechinwa1991 :
I'm from Igbo I swear this man tinubu is the best president
2024-05-05 15:02:10
1
nice :
To the Yorubas,this is just the beginning
2024-05-28 15:33:51
18
moyosore020 :
If you like mistakenly pour the one that you have away ,thats when yr eyes go open 🤣🤣🤣🤣🤣
2024-06-06 18:37:50
3
Obilomania :
Who be this moron? Sharrap madam, e remain 7years to go
2024-05-11 13:40:51
14
saintterry :
una never see anything till 2050
2024-04-27 23:10:01
31
Ridwan :
No be all of unna dey vote for him una Never see anything 🤷
2024-06-08 03:42:52
7
iyioladolapoakint :
sha dont pour the pepper away because u will finally cry oooo🤣🤣
2024-04-27 17:36:46
24
prosper comedies :
why is she ranting🤣🤣🤣no be una collect 5k each abi e don finish ni
2024-04-29 13:11:17
36
AGWU NNAA :
una never see anything 🤣🤣
2024-05-11 15:32:32
4
user1788456996143 :
The name of the movie
2024-06-09 03:18:38
1
❤️🔥Aphrodisiac❤️🔥 :
People wey no understand wetin she dey talk na im full dis comment section...all in d name of tribalism y'all are mistaking wat she said. It is well!
2024-06-02 11:01:09
3
Chinonso Samuel :
save ur strength for years ahead
2024-05-11 14:01:03
3
Udo Victec :
our president is trying
2024-05-01 07:38:20
6
To see more videos from user @sagaciouskahko, please go to the Tikwm
homepage.