Teach am well, make he no come give our daughter’s belle 😂
2024-06-21 15:14:43
3378
💰Cash_hood💰 :
Nah ordinary A he dey vex like dis he never even reach B person wey still dey go Z😂
2024-06-26 09:30:29
829
deb💕 :
Better carry am go learn work😂😂
2024-06-24 19:40:03
2706
Tunde Faleru :
People want to use comments to kill me, I don laugh tired 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2024-06-22 09:25:21
410
dupsyndolly 🥰 :
when he dey do like this for Apple, how he wan come take do for the new national anthem??
2024-06-22 19:07:24
1779
~Taurus Girl~♉ :
Not me laughing and shedding tears😂😂😂😂
Appuuuu😂😂
2024-06-23 23:11:33
152
Eggyork :
The pressure increases abi decrease
2024-06-23 08:26:53
45
Yung Juice😴 :
that one don tire for school
2024-06-25 14:47:49
1
Mr__Benson :
@KAZZY🥀 @👿 vaital when una small 😂😂😂
2024-06-23 20:05:25
0
uchesbeautybasics :
😂😂😂😂
2024-06-22 10:28:05
1
aduni :
😂😂😂😂😂😂😂😂
2024-09-10 10:30:19
0
Sikiru taofeeq tao :
Good morning please I can’t sleep am not have money to buy food eat since yesterday afternoon stomach is pain me please if it’s 1000 naira or any amount please 🙏🙏🙏
2024-08-23 02:16:45
0
aduni :
Is the eyes for me 😂😂😂😂😂
2024-09-10 10:33:50
0
aduni :
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭😭😭
2024-09-10 10:32:56
0
Cosmos :
You dey waste this guy time. Give am key to him warehouse
2024-06-21 18:59:21
1300
Oz :
this one don already dey tell you sey school no dey him mind😂
2024-06-22 10:01:02
1087
vannizcakes in Abuja :
when stubborn marry stubborn na the result be that 😂😂😂😂😂
2024-06-22 20:58:54
919
kingBona37 :
This your apple no go sweet😂😂
2024-06-22 11:26:20
761
InkredibleJack :
this one go oppose the motion which says "Education is better than money"😂😂😂
2024-06-21 16:36:56
609
V🦋I🎀V🦋I🎀A🦋N🎀 :
See leader of tomorrow dey vex for ordinary “A” 😭😂😂
2024-06-22 22:46:01
583
christopher Val :
na Portable born this one, nothing una go tell me😅😅
2024-06-21 09:41:01
550
HoBSon :
😂😂😂 future youth leader for Alaba market
2024-06-21 08:50:58
524
Accynonix :
him papa nah cultist I fit swear
2024-06-23 06:18:31
484
the Cake Haven🎂 :
pls I will like to come back here again 😂 whenever am angry
2024-06-22 22:07:21
478
Mr. Vibe :
Can 500k start police station business?
2024-06-22 08:12:49
339
goldenhrt🧡🫶🧡(a.k.a Emem) :
e be like say this boy dey vex on behalf of Adam cus of wetin Eve do Adam using apple.
So him no wan get any relationship with apple again,and na stil
2024-06-23 01:33:56
239
Wuraola 450 :
Na Yahoo the boy wan do 😂😂😂
2024-06-23 07:49:50
173
Akim Jr :
allow him to learn tailoring work earlier the better
2024-06-21 18:59:09
169
uchepauloji :
e be like say him mama turn off television
2024-06-22 07:24:27
160
BIG_BLAAQ :
Na last warning e Dey give u oo😂😂
2024-06-25 00:04:52
158
Sa_AbozA :
This na Military COMMANDER.....🔥🔥
NO Peace No Glory😂😂
2024-06-22 06:40:15
128
Notyourkinda_girl :
A for aggression 😭😂
2024-06-24 09:56:18
120
Goodbadboi❤️ :
A for Apple wey person no see chop 😂😂
2024-06-24 23:52:56
97
honest sneh :
beta allow this boy to learn hand work nw o😂🤣🤣🤣
2024-06-21 14:52:43
85
felixogheneyole :
A for "Happen" nai i dey hear oo
2024-06-22 19:12:44
72
emelda_scentique :
A for aggressive 😂
2024-06-23 11:46:14
62
george.kelvin :
Apple don suffer I’m not buying again 😁
2024-06-22 00:13:46
61
kunzzy00 :
He go like food ehn 😂😂 see him Tommy 🫵🏽😂
2024-06-22 20:40:14
58
portable ❤️ dara :
when mama stubborn come marry low budget abgoro na the result be this 😂 "A" happem
2024-06-25 10:21:36
55
Mmmmmmm :
Leader of tomorrow don give up
2024-06-22 12:04:57
47
Hopalfred :
it's by force to be leaders of tomorrow😁😁
2024-05-02 08:24:22
46
Ajoke Ade :
is by force to become a leader of tomorrow 😂😂
2024-06-22 19:23:35
45
iamjohnuchenna :
who go enroll Fela for school? 🤣🤣🤣
2024-06-22 22:23:23
42
sugarB❤️ :
baba don tire for Nigeria and him never start life🤣🤣🤣🤣
2024-06-22 20:56:40
41
Chun :
you de waste this Guy time.
'A' na for Amala.
that y the boy de vex 🤣🤣🤣
2024-06-21 20:45:42
40
Peacewendy✨💜 :
Comment section sweet pass the main video 😂😂😂😂
2024-06-25 19:25:26
36
Ruthie 💖💖 :
angry issues na from child hood e day start 😂😂😂
2024-06-23 17:12:07
33
feliciabolanle :
Omo😝😁😂A for aggression!
2024-06-25 10:57:00
29
fatherkb :
Baba dey para for book😂
2024-06-21 07:41:55
29
Angeloh Bolga :
A for AGGRESSION 😂😂
2024-06-25 22:59:24
28
Chase🥤• :
Leader of tomorrow de vex for ordinary a 😂😭
2024-06-24 09:52:34
27
shedy :
since primary 1, person never rest 😂
2024-06-23 09:32:25
25
LOLI-FUN-NATION :
Pablo no wan learn this abeg Givam phone make he call client
2024-06-21 14:59:16
25
Big Chris :
This boy dey be like Davido wey dey shout for studio 😫
2024-06-21 09:35:27
24
To see more videos from user @adeniran29, please go to the Tikwm
homepage.