@fortunesamuel: Fine girl why na😂 #xyzbca #fyp

SANCHO🌴
SANCHO🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 30 April 2024 08:10:36 GMT
93350
12681
340
391

Music

Download

Comments

baby__hira
Joy🦋🦋 :
Person dy watch Movie for empty stomach 😡😂😂
2024-04-30 16:59:04
97
jeffryfx0
RICHI FX♐️🈳 :
Where una dy se all these word sef 😂😂
2024-04-30 22:03:10
28
b.i.g_t.r.a.p
✓ :
thay why I no wan take you outing@Tyla 😂💔
2024-05-31 20:12:13
0
ericpaid5
Eric 🤑🤑 :
You nor chop comot for house eh fine girl 😏
2024-06-18 08:06:21
4
tega.jr
Otega JR :
Hungry girls don deh comment 😭😂
2024-05-21 09:20:06
9
gig_honcho
HoNcHo 🧟‍♂️ :
@paulmira029 @justprincejr 👀👀 Tag her abeg 😂
2024-06-18 16:29:09
0
ytroyal
🤍WHYTE _&_ROYAL 👑 :
At least she for just talk say nah hunger dey do am we for don go chop instead 😂
2024-06-25 12:50:22
0
temmyy21
Pretty-Amara🌷🦋 :
All dis boys una de see person finish 😂Shai she de hux in peace Wey u carry her come outside 😒😔
2024-05-01 15:28:30
5
pedro560o
pedro :
😑this Cana ehhh
2024-07-02 23:29:41
0
peterson1271
Peterson🥷🙂‍↕️🚀 :
Only advertisement she don finish popcorn 😭😂
2024-04-30 20:02:37
39
imoseh_22
I.🫧 :
Wetin be this 😂😂
2024-05-09 21:04:29
3
vida_not_lavida
🌴🧸BIGBABY🧸🌴 :
I dey this table 😂😂
2024-06-12 14:41:03
0
bigoppdept
Big____Opp☦️ :
Werey na hunger push her enter movie 😹😹😹
2024-06-06 11:31:28
4
shindara3706
shindara3706 :
No vex Ino chop come frm ouse 😭😂
2024-06-03 11:50:04
0
blessed.trinity5
STILL TRYING TO BEAR DE PAIN💔 :
Netflix movie never start you don chop the chips finish 😂😂
2024-06-05 00:09:43
0
abino__0
abino__0 :
She even collet my own join 😂😂
2024-06-17 10:37:12
4
ytb_101
ŸT_ÑÄIRÆ :
They no they chop for their life 😭💀
2024-06-18 19:29:46
0
victoriabright_1
Victoria bright🥰❤️ :
I need love
2024-06-23 08:12:21
0
eselee04
Ese🧿💐❤️ :
@IVY🥹💕 hungry girl😂😂😂
2024-06-18 22:21:03
1
kingsalinco24
✞𓃶 :
@Sigh🦦✞ 😂
2024-06-15 20:51:54
1
evilshocker_01
Evil👿☠️Shocker💖✨ :
Nor small hungry ooo😂😅
2024-06-08 12:16:38
0
ola.moor6
Ola Moor 😍😍💍❤️💝 :
No be her fault na they no Dey chop for there house ni jare hungry 😋 fellowship
2024-06-19 14:57:51
0
zavi344
_longlivezavi_ :
You come visit,give you glass of wine to sip,you drink am once😂😭
2024-05-01 09:27:12
8
empresshi11
He's big baby 🥹💞✨😌 :
hew 😂😂
2024-06-20 10:04:15
0
jasper_de_escoba
NO💔 FOR A THUG📿⚓️ :
Dat kind thing
2024-06-20 08:47:19
0
To see more videos from user @fortunesamuel, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About