Abeg I don tire to defend wizkid😓 I wan join 30bg😩
2024-06-24 20:20:35
154
30BG :
see as e be like who nor dey eat 😂😂
2024-05-02 21:59:09
317
celebrityboi0 :
Wiskid past nah davido future
2024-05-02 21:52:16
236
Chioma✨❤️ :
Was the song really necessary 😂😂💀💔
2024-05-02 21:18:58
370
Lily 🌺🌺 :
why i con dey pity Wizkid this thing that 30bg is doing to this man is not fair 😔😔😂😂😂
2024-05-02 21:55:47
251
COMMENT LORD🤪🤯 :
All this just to win sprite 😂😂😂
2024-05-02 23:03:50
153
Little💝 last 🤍born💙 kess🦋✅ :
we FC fans no tell u say the dance no sweet us 🤷🏽♀️😒🤌🦅
even if Wizkid come stage sleep for ground I go download am 🤌🦅
even if he Waka pass I go download him footsteps 🙌😩🦅
2024-06-26 13:14:18
1
TGM👴🏿 :
Nothing pain me pass the sound 😂😂
2024-05-03 09:45:03
271
brightestboy123ytr :
I done laugh tire 30BG una too weekend 😂🤣
2024-05-02 22:21:55
145
Teddybrown ❤️ :
He did all he could to make his fans happy love u popsy 🦅
2024-05-02 22:00:14
159
GOLD 👑♉ :
all because of sprite 😂😂💔
2024-05-02 20:59:45
86
ℬ𝓊𝓀ℴ𝓁𝒶🫥💕🥹🦋 :
Una 0050 no fit dance half of wetin he Dey dance so😂😂🤌🫵
2024-05-02 21:52:40
56
Erimus 😇 :
he still better pass una 30bg because he started from grass and became more successful than una 30bg wa he papa get money
2024-05-02 22:24:49
7
Scott egi :
At least he start from somewhere.. I have to be proud of him someone will start nobody become a somebody is not easy oo.. show us your throwback
2024-06-20 12:30:25
0
SUBWAY :
:Wiskid past nah davido future
2024-05-05 10:37:00
10
👿Evil Deck 🇨🇳🇨🇳 :
so wizkid was once a begger eyaaaa
2024-05-02 22:15:33
148
Amaka happiness :
Is the song necessary 30bg people won’t kill me😂😂😂😂
2024-05-02 21:27:52
158
@ruveshenmoodley :
Abi Wizkid don mad before?
2024-05-18 21:03:35
9
Jossy_Yung🍥❄️♻️💸💰💵 :
Because of one sprite 😂
2024-05-02 22:02:27
67
og smart :
is the music for Wizkid fans ?😭😭
2024-06-30 09:09:08
2
munilight0 :
See Wetin una dey compare with 001 😆 dem suppose chain this guy make e no go bite me 😆😆😆
2024-06-27 13:31:09
2
𝔹𝕚𝕘 𝔻𝕒𝕧𝕖 🌴👑😈 :
Nah so their character be 😭
2024-06-24 12:51:50
0
👑FĖĄR_ĢØĐ🇳🇬😎(FG) :
Wizkid FC 😾:If Chioma talk say She want Wizkid as pet oh Lord it's gone 🤣🤣
2024-05-02 22:51:43
29
Okafor Ifechukwu🌼💕 :
What is going on😂😂😂keep it going
2024-06-25 20:30:34
2
Padro :
Wizkid don first mad before?😂
2024-07-01 10:36:29
1
To see more videos from user @hackmanhimsef, please go to the Tikwm
homepage.