@cindyjudith24: I gats chop to get strength cry 😒🥱😂😂#views #trendingtiktok #fyppppppppp #goviraltiktok #fyppppppppp

CINDY
CINDY
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 07 May 2024 13:23:28 GMT
560417
82276
1524
1764

Music

Download

Comments

mayj170
H_D DESIGN 👰 🧵 👗 :
Haaaaaaa the thing no pain you, if e really pain you na eba you for order.😫😫😫
2024-05-08 07:22:43
2447
fayfay302
B🫧💕🧸 :
Abeg Na my heart dem break no b my mouth 😂
2024-05-07 20:42:59
1319
peacefulgaga5
Grace filled😇🙏🏾❤️ :
This is me yesterday,cried and cooked at desame time make I nor die Abeg 😭😂😂
2024-05-08 06:21:31
441
festusbertha1
💎 Tesoro 💎 :
How I wish it works this way but no it doesn’t work like this 😂😂😂
2024-05-08 09:17:26
181
ccpokerface
ceee :
had an argument with my husband we were not at home, around 3am i go order rice and stew, he started begging for meat, i order star beer sef
2024-05-07 20:38:19
160
zubbycollection8888
Zubbycollection :
You forget to buy chill Pepsi 🤣
2024-05-08 05:45:38
163
diegogabrielnkemj
diego :
U resemble man when u Dey cry😏
2024-05-07 19:26:43
98
niffer_cee
Chocolate🍫 milkshake🥛🦋 :
The only thing that will make me cry for breakup if na the guy Dey give me small money wey I take Dey guide😭😹
2024-05-08 07:46:58
41
princessoma19
oma💔 :
You are so beautiful 🥺
2024-05-07 16:50:59
159
official_bdreh
B dreh :
Ahbeg which one be heartbreak again?? Shay una dey take this I love you I love you thing serious ni?? Abi na me no just serious with my life??😂
2024-05-10 16:30:52
1
bigbella269
bigbella💜💔 :
Am very sick now but u made me smile
2024-05-07 19:28:12
3
qifted1
qifted1 :
My own every weekend I mount club before you know I’m over it 😂
2024-05-07 20:13:16
8
penda88a
Aïcha penda :
na hungry dey worried you abi ?🤣🤣😂
2024-07-23 04:04:20
2
keturah900
𝐏𝐫𝐞𝐭𝐭𝐲 𝐊𝐞𝐫𝐫𝐲ꨄ💕🫧🤍 :
Na me be dis I go be like Howfar Wetin we Dey chop?😹
2024-06-23 19:58:25
6
_venzy_00
Venzy :
You probably must have heard it a million times, buh you are really beautiful
2024-05-07 19:32:07
0
chelsea_kichen_ng
Chelsea’s kitchen ng🥂 :
Na heart them break no be bele 😩😅
2024-05-07 23:22:08
24
__wealth2
Wealth💞💞 :
I need to use this sound 😂
2024-07-19 01:27:56
1
naomilove156
Teddy 🧸🛍❤️ :
This is me today after crying then texted him that I have not eaten since morning because of him am so heartbroken 💔 😂💔😂😂 but I der untop rice and turkey 😭😭😂
2024-06-03 19:49:42
4
pearlmartins06
chisom offor :
Ahhhh I have found my people 🤭🤭🤭
2024-05-28 23:12:29
4
babyjoy971
CARDI💕💵💄💅💋🤗 :
Got a video on my phone eating to my satisfaction and playing last last burna boy my friends just Dey laugh me that day 😭😭😂
2024-05-25 14:20:16
3
iampizzy_
😌↔️ :
This got me 😭😂😂😂
2024-07-15 00:30:49
1
that.gurl.gift
that 💕 gurl 😍 gift 💖 :
why the woman nor get rice na 😭😭💔
2024-07-31 10:17:27
0
talesofamanda15
talesofamanda15 :
So me
2024-07-23 18:04:43
1
frizzyjay7
🙂 :
Werey😂😂
2024-05-08 13:04:03
4
jhoycebae
Joy🦋 :
Not me crying of heartbreak nd watching this video🥺😂Mke me sef go chop
2024-05-12 18:26:25
3
To see more videos from user @cindyjudith24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About