@theonlymehmeh: He go still che@t oooo 😂😂😂

Theonlymehmeh
Theonlymehmeh
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 10 May 2024 22:12:59 GMT
110281
16127
377
165

Music

Download

Comments

dumo_0
dumo_2 :
Them don leave you for house lodge another girl before😂😂😭
2024-05-11 09:30:12
361
austinecruise
Austine Dominic :
Ok you sabi dance am!!💯
2024-05-12 11:04:05
1
jannyblinks5
CHINOYE❤️🫂 :
If Dey leave us go lodge gurl we sef go carry man come d house ayewada 😂😂
2024-05-11 10:50:58
37
emrys_im
🤫 :
The three of you sabi dance ooo😂
2024-05-10 22:51:04
160
slympsheena
Sheena❤️😇😊 :
Dem fit leave you for house carry bae go their friend’s apartment dah one sef Dey 😂
2024-05-11 14:13:52
1
kweenfola1
kweenfola1 :
Them don leave you for house before , go lodge another girl for hotel for one week 😹😹😹.. story of my life 😂
2024-05-11 14:33:21
7
hairsbymela
HairsbyMela :
I for repost for WhatsApp but my friend go think say na she I Dey talk to😭😂😂
2024-05-12 10:42:27
1
big_baby444
JUMMY🥺❤️ :
Na you I Dey look😃😩dash me small now,I be fish 😂😂😍
2024-05-11 22:44:20
0
chintijamaluddin
Jamal😍🦋 :
Na this your dance dey sweet me pass
2024-05-10 23:45:11
75
oberebishop
obere Bishop :
Why @Kelly lambert come my mind nah, I Dey too get bad mind 😂
2024-05-11 13:51:55
3
sassycleo1
Mrs E :
Normal normal 💯💯💯💯 oga come house the girl lock am outside he wan mad 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I just dey window they laugh them
2024-05-11 11:57:39
2
hot_chocolate2000
Yeesha❤️🦋 :
Dey do me like make I tag person 😭😭😭😂😂😂
2024-05-11 10:06:03
6
sophiagold23
sophia :
Dey play na them cheat pass 😂😂😂😂😂😂
2024-05-11 05:18:51
24
reedah169
REEDAH🥺❤️ :
This sound now?💀
2024-05-12 10:04:32
0
cynthiacj40
Cynthia❤️ :
Nah tho your dance I love much
2024-05-14 17:15:43
0
shortgurlzino
Lil mama💌✨🧸🌹❤️🤍✨🥺 :
I dey live with am no mean say when I go shopping I no go branch my other man house ☹️😱😂
2024-05-11 13:52:29
17
anabelspicy
Anabel😋🥰spicy🌶️ :
He go leave u for house go do short time outside 😂💔
2024-05-11 14:35:56
10
bb_of_london
🥰 حبيبة مغخ 🥰 :
He still Dêy find bestie from his friend😹😹😭
2024-05-11 10:24:21
3
derah737
ASK_OF_DeRaH❤️🌸 :
Na that time him go get chance for me wella dey there dey play wife role😂😂all of una wey dey live with man wait for my return ⚔️😂
2024-05-11 21:41:08
0
bigtory12
Tory😍😍 :
where wuna dey see men 😂😂
2024-05-12 05:21:00
0
lambo882
Amara🦋💎 :
this your dance eeh
2024-05-13 12:25:53
0
blaqarabian701
Blaq Arabian!👳🏿‍♂️🦅 :
Tell ‘em bby
2024-05-12 16:27:22
0
veracity53
VERACITY 🦋 :
Body nor pepper u today 😭😂😂
2024-05-11 11:06:42
1
zinnymandy68
zinnymandy 💝 :
no be lie OOO 😂😂🤣, my friend don explain tire,😂😂😂 i dey advice her to endure, because i know she won't stand on her right and walk out final
2024-05-13 16:51:32
0
favvy0715
Favvy678 :
Him go leave u for house go lodge with another geh😹😭
2024-05-11 18:05:34
0
To see more videos from user @theonlymehmeh, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About